@princesstacher3:

Jenny Bby🦋💕
Jenny Bby🦋💕
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 October 2025 00:20:39 GMT
213553
19856
1593
8235

Music

Download

Comments

vanessaekwealor
Vanessa Pablo :
Bella gold 419 is that u 😂🤣
2025-10-22 05:26:46
39
dr.just5
Nova :
Another one😂😂 wait Ma plug phone
2025-10-21 09:47:47
339
babyvera55
Baby ❤️❤️ :
Benin girls & juju 5&6 ,who swear for una ?
2025-10-23 19:16:51
0
jossicollection
jossi :
the worst part of it na 2006,2005,2004,2003 dey do all this things so small small children 🙄🙄
2025-10-21 09:56:11
340
sarah_nikki12
Sarah ♡ :
No involve me 😩 I’m tired 😭
2025-10-21 08:52:27
1348
queenbankz0
Bella Doris :
October na until I cast
2025-10-21 10:25:58
231
shugacee1
Vitamin Cee🖤 :
E no pass Benin girls ooh
2025-10-21 11:51:39
12
theylove_nuella
Nuella🌹 :
Omo I wish say,I dey live for Benin,una dey hot.
2025-10-21 09:34:07
806
ogbanjeprincess27
𝓟𝓡𝓘𝓝𝓒𝓔𝓢𝓢👸😩❤️💦👅🍭🐍 :
Mk October do dey go na 💔😂😂😂
2025-10-21 07:00:00
146
lucky70560
lucky :
Abeg which lucky again I no de ooo
2025-10-21 09:11:28
124
inluvwithprecious
Chicken and watermelon :
First time wey gist tire me 😔
2025-10-21 11:15:53
483
mhizella8242
Ella💴 :
Wait na Benin dis thing Dey happen 😅
2025-10-21 11:35:23
24
nwokwusolomon
WONDER 😹 BENZ :
omoh nothing way l never see for this app this month 😂😂😂😂😂
2025-10-23 14:20:43
0
blessedchild676
Queen👸🏽🤍 :
Make una nor tie lucky na only am I get o😭
2025-10-21 07:55:22
156
gigi_gen_
Gigi :
Wait another jist again I don tire oo
2025-10-21 08:26:50
2549
big_sharon_001
Lash/nails tech in Benin💅🌸 :
Abeg nor tie lucky oo🙏😹😭😂
2025-10-22 01:38:55
9
junior..iz
️ :
All Sam com here oh
2025-10-21 06:39:07
53
sweetgirllisa1
Sweetlisa :
Make nobody tie my brothers ooo😂
2025-10-22 12:08:26
7
testimony063
testimony063 :
Wetin Dey happen for this Benin shuuuu
2025-10-22 08:12:24
1
da.vi383
Yannick :
Abeg make Una carry my picture go juju house oo
2025-10-23 01:34:34
0
missozoro1
Miss Ozoro2025 :
Tie who??? Which name she call?
2025-10-21 20:32:46
2
ariyoelohor
ELOHOR 🧸ྀི :
Nothing sweet me pass say I get this girl for WhatsApp 😭😭😂
2025-10-21 17:34:37
7
empress78560
Grace :
This month o God😂😂💔
2025-10-22 12:39:58
4
sazy5023
️ :
Can you please let me thinkkkkkkkk😭😂
2025-10-23 11:28:31
4
swtfavy112
HER💕 :
This year go end so 😭😂
2025-10-21 07:42:12
155
To see more videos from user @princesstacher3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About