Even as a girl, you should have money before dating
2025-12-03 19:47:16
227
marufu :
relationship without money go later scatter
2025-12-08 07:34:56
0
X saint Louis X :
Na you know oo 😂 nothing like date for this side if I get 3k i order os for short time 😂😂
2025-12-02 22:59:56
147
🌴 B Ī G_J E F F☄️🧟 :
Me too i no fit date poor girl 😌
2025-10-21 20:11:52
122
Quincy💕 :
Na why my babe breakup with me for now😭😞
2025-12-07 20:13:26
0
Glamour sapphire :
Even relationship with God you still spend money 😁
2025-10-31 12:20:42
1234
Big_Blanko :
Make una stop all this things make both they boy and girl get money , e no go bad if we Dey buy gifts and spoil each other, no be only the boy Dey relationship
2025-10-21 19:47:09
319
Onyinyechi✨❤️ :
Some guys will till find it hard to accept
2025-10-21 16:20:15
1709
ParaBoi🔝 :
lol dey play… date girl Wey really like u aswr she no go ask u for anything cuz she go dey fear to inconvenience u except na u decide to surprise am give am something . Talking from experience
2025-11-01 06:30:33
41
Nyx🦋 :
Even relationship with God we dey drop offering who you be?
2025-12-01 20:20:07
61
Annie💕🌷🍓 :
Broke boys rn
2025-10-22 13:48:36
367
21🐐 :
If we both spend on each other e no go bad but I’m not gonna spend only mine bye
2025-10-21 19:08:31
770
§#€'s🌼JUD¥🌼♎ :
just accept the one that want to be with u
2025-10-21 20:13:27
39
Adegboye Dammy :
It depends ooo. Not every relationship.
2025-12-03 16:55:27
0
AGK :
Even with money no dey work this days. 😂😂😂
2025-12-03 09:01:49
191
Queen_Ugogbeze_Gold :
Gbam🙌🏾 I no wan waste my good girl again, if you no give me money I no do😏😒
2025-12-03 19:45:36
3
Chuks David :
Guuy them forbid women to make this money???😂😂
2025-10-28 17:54:15
79
untitled3040 :
But why must the money come from the man side? No be two people dey relationship?
2025-10-22 00:37:27
30
TOLANI :
The only difference is just find your genuine person , even as a babe you go still spend sometimes…. Money is needed for love , even your family will see you finish if they know money no dey.
2025-10-21 16:32:01
409
pinky💗 :
y'all Jesus is coming soon
2025-10-31 07:08:54
7
dizjay fx :
e no go better for chelsea fans
2025-12-03 11:53:22
3
27 :
as my money finish ejiro run leave me 😭😭😭😭
2025-12-03 14:35:22
2
OLUWAMAYOWA💫 :
nah both the girl and boy ooo .....
2025-10-21 21:16:25
7
Kau_thar :
Exactly I love you but then I need your money too☺
2025-10-21 18:47:51
18
To see more videos from user @teescut0, please go to the Tikwm
homepage.