Guys na content she didn’t use water from the toilet 😂she edited that part but cooking in the toilet is wild 😭
2025-10-23 19:53:55
20
Je🥹ss🦋ica🌹❤️😇 :
That’s y I no Dey eat food for people house
2025-10-23 21:49:16
0
crazynana🇳🇬 :
Where’s big sol please
2025-10-22 14:42:39
538
Angela🌸💕 :
Not eating others people food has saved me from a lot
2025-10-23 16:00:27
16
Brownskin_Lola🤎 :
My honest reaction fr
2025-10-22 16:00:18
113
Mercii💐 :
No be the fyp wey I build be this😔
2025-10-22 11:46:04
5
MR TOVIE💕🧸 :
I no de bring plate 😭💔😂😂
2025-10-21 21:26:09
243
@vicky_748 :
Na only me de see sey she nor fetch water from dat toilet ? If una notice when she Dey show sey she fetch water from the toilet dat place be like Wetin she Dey cut then continue de video lol
2025-10-22 08:08:49
50
Anna_💓💞❤🫂 :
someone should tag bigsol😂
2025-10-22 12:23:42
250
Kimberly 💕🫂😘 :
Na why I nor dy eat outside be this 😂😂
2025-10-21 19:51:25
2034
So Bu La Chi🥹💐! :
Make Una tag my bigsol for me o💔😂😂😂😂
2025-10-22 13:23:53
29
♌BIG AJ♌ :
see blood go flow ooo
2025-10-21 19:30:45
483
F E M I 🤲📿 :
People just mad online 🤬
2025-10-22 16:52:05
17
Bieby kim🦋💕 :
Una see why I no Dey gree chop for person house 😭
2025-10-22 20:11:00
5
STACYY🥹🌺🖤 :
U see why I no Dey chop for plp hux☹️no matter how hungry hold me, I nor fit
2025-10-23 20:39:58
1
JANE ❤️😘 :
Na why I no Dey chop for person house be this oh 😂
2025-10-22 14:25:39
4
gifted💕💖 :
na wa oooh
where we dey go😂
2025-10-23 19:58:37
5
~ÌFŸ🥹❤️🌹 :
Watin Dey do this one sef 😒
2025-10-22 14:48:10
2
Dee🦋🦋🦋 :
Na ogun go her oo🤲😭😂
2025-10-22 13:10:15
14
𝒮𝓂𝒶𝓁𝓁 𝒷𝓊𝓉 𝓂𝒾𝑔𝒽𝓉𝓎 :
make we bring which plate 😂😂😒
2025-10-22 22:11:15
7
chill guy :
omo i no notice the toilet fes 😳
2025-10-21 21:15:05
75
JÔRSH🌚 :
BLOOD OF JESUS CHRIST OF NAZARETH 🤦
2025-10-22 15:56:13
8
꧂ARINOLA💕🎀🫧꧂ :
😂💔
2025-10-23 14:09:21
1
To see more videos from user @bigshank_0, please go to the Tikwm
homepage.