@rahmanisactivee: Abeg o😂#relatable#funny#nigeriatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬#meme#fyp

RahmaninB&W
RahmaninB&W
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 October 2025 11:37:08 GMT
154340
30268
657
2782

Music

Download

Comments

absawastaken
AbsaWasTaken :
Person bill me 5million I shock😂
2025-10-22 21:43:16
2555
plus234osama
Osama💸 :
Na so one ask me land 😂💔 the other one say make I clear SHEIN cart… na once I clear her chat
2025-12-06 15:13:27
44
phineyansh
PhineX💻📸 :
Make I buy pink iPad 😅me wey still dey gather money for gaming chair 😭
2025-12-08 20:27:48
1
treasuresavage24
TREASURE 😇💕 :
where una take dey see person wey dey press 50k for una sef😩 abeg involve me
2025-12-06 10:51:15
12
ayomideceleb7
AYOMIDE 🪙🚀🧃 :
Billing wey pass 10k I won’t reply again 😂
2025-10-23 06:45:28
1008
bigmouth.guy
Bigmouth Guy😅 :
girl say if I no dey press money for talking stage say we no go fit date asap I burst laugh 😂 omor this werey bill Me 1m 😂😂😂
2025-12-06 17:07:40
1
aceviper101
Ace Viper101 :
If e don pass 100k I no press😂😂😂
2025-10-23 13:45:31
152
fijiwalter72
18 :
Na so one ask 1m for business 😹💔
2025-10-23 02:19:54
368
luxury_wane
ZION🚀❤️🌴 :
Once the bill don pass 10k even if na juju na once I go get sense 😂🙂
2025-12-04 19:14:04
36
big_slide001
SLIDE🥷🏽🐍 :
Any gal wey send me 4K like this don get new bf
2025-10-23 14:59:00
49
the_nmaa
the_nmaa :
299 nko?😔
2025-10-22 19:24:14
567
daddyminaj19
Minaj 🦋🥢✨ :
Oya 50k last !!
2025-10-22 20:31:01
214
noonelikedelz1
Chiemelie<🦍 :
1m to clear cart🛒
2025-12-06 13:54:03
2
dark_skinned_baby6
Dhar-mie💕 :
Okay I go manage 100k
2025-10-23 06:37:15
74
annastasia115
Anna💕🌸🥂 :
oya 299k nko🤲😭😂💔
2025-10-25 08:15:55
0
saggitarius506
December 4th🥀🌹💐 :
Am I the only girl that haven't billed any man she dates??😩 like I have never done it, omo
2025-10-24 18:27:32
9
dotoffkilln
Nelson :
na less 🆗
2025-10-23 08:58:24
24
adexberry056
Adex 🥷🏻🤍 :
No mind am she just Dey test her juju 😂
2025-10-23 09:24:48
4
posi_.baebyyy
🍯🍒 :
na even 350k but i go add my 50k sha😞
2025-10-22 21:44:51
240
tems2flyyy
Temsecretgallery🎀 :
I go first enter as understanding babe😂 u go don relax
2025-10-24 05:21:30
13
ify_omaa_
ify_omaa_ :
Bring 295k, I’ll manage because of you🥹🥹
2025-10-23 08:20:06
27
victoryobasogie8
Light 🌸 :
Oya bring 200k
2025-10-23 20:32:26
23
sammyace101
Samuel :
If e don pass 3k I no do 😂😭
2025-12-08 11:12:39
2
leywah_
Lewa! :
But contact you abi 😹
2025-10-23 18:20:13
41
ao.b3nji
ao.b3nji :
ko gba 3k???
2025-10-23 00:32:46
8
To see more videos from user @rahmanisactivee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About