Even with full evidence I go still deny am cuz he get why 😒
2025-10-25 02:05:51
0
federal :
Fake o, original o, I de deny all 😂
2025-10-24 09:39:18
270
OCTOBER 24th 🏵️🌹💐 :
nobody noticed my name 🥹💔
2025-10-24 07:41:48
271
مُعْجِزَة :
I pay 60k out of fear
2025-10-24 06:10:07
182
𝓘𝓫𝓻𝓪𝓱𝓲𝓶 🥹❤️🥀 :
You go first calculate which business to start 😂
2025-10-24 08:24:53
103
Sugar Abby 🥰💕 :
Omo I chop that boy well oooo God forgive 😂
2025-10-24 18:24:17
8
Blexxed :
Fear no let me comment,my family member full Tiktok😂😂😂
2025-10-24 09:18:14
18
kingsley🤴🥷 :
Una still Dey use wire earphones in 2025?
2025-10-24 20:36:48
3
LEGACY :
She say abortion money na 400k na once I burst laff😂
2025-10-24 12:08:54
58
️ :
omo dem use police carry me ontop fake pregnancy 😫😫😫😂😂😂😂
2025-10-24 14:16:41
26
V.ictor🫀 :
All them Pinterest pregnancy test results 😂👍
2025-10-24 07:27:55
132
🥷🏻🦅BIG MAFIA🥷🏻🦅 :
I swear 😂 many tried but fall 😂 because my mama nah nurse 😂
2025-10-24 10:13:51
5
Cisco :
Omo Na the issue I dey Face now oo
She dey talk about pregnancy test and she need money
2025-10-25 02:01:43
0
️Eniola❤️🌺 :
Omo I do fake for my babe e press 40k still buy tea provision and blood tonic😹e found out later that I was lying omo he rush gimme the real belle oo😹😭
2025-10-24 20:43:23
5
Ọlọ́fin ķèlvíň ♍️ :
She send documents sef come 😂
2025-10-24 12:33:21
1
Dfw🙂💔 :
E dey amoung lifestyle sef😹💔
2025-10-24 07:25:39
45
Loyal 😘boi✌️ :
Ajeh seh 😂😂
2025-10-24 15:22:44
1
RUME BTC :
Omo the story long ooo😂😂😂 na so she call me one morning she tell me say she get belle I said okay oya come let me take you to my doctor for test, na so she tell me say she no trust that my doctor make me come her side make we for go meet her doctor I no agree. Then she said since I don’t trust her I should forget about it and make I no ask her about the belle again, then I tell her no problem. one week later she call me say she later see her period 😂😂😂😂 na once I burst laugh 😂😂😂
2025-10-24 17:52:30
1
🧃Èvïl_Mµl†ïßïllïðñz🐍🖤 :
After the prank that day we go our separate ways 😂😂
2025-10-24 08:08:56
73
Gřęŷ🦍🐾 :
I pay 70k for antenatal them paste me scan and everything then 100k for abortion 😭make I no talk godi Gift God go punish you ah swear😭😭
2025-10-24 20:04:16
0
Red flag 🚩 :
Omo she threat me for two days and I no fit eat for that two days ooo 😂😂
2025-10-24 08:47:20
16
BIG shedro🌪️🌀 :
Earlier this year na my aunty save me 😂💔
2025-10-24 06:20:08
35
🥀 :
I almost cry…but i stand strong 😂
2025-10-24 13:00:01
4
To see more videos from user @albertdc14, please go to the Tikwm
homepage.