@theoluwa_timilehin: Only one of us will be attending the court hearing lmao #endpedophilia #endchildmarriage #endchildabuse #fyppppppppppppppppppppppp
Make una watch out for this man I go soon drop Wetin the werey talk
2025-10-26 08:31:18
2393
@Just Ibiso 🦋❤️ :
Na so I go warn our neighbour wey Dey call our last born my wife cause the girl reported I warned him so bad that he doesn’t even greet us anymore I felt satisfied
2025-10-25 07:40:46
5464
all good :
ones your sis done reach 18 😂 i will come for her
2025-10-30 12:38:19
0
gentle lyrics :
my 7 years old son is very cute, na bombastic safe eye I dey take look every uncle for area cus boys are not left out.
2025-10-26 22:00:33
771
M.M 💵🌴 :
Is this not supposed to be joke from elders to kids?? Our generation too do... na be everybody dey grape or nack pikins abeg... mtchewww
2025-10-31 19:20:37
0
Chi’Sianey 💜💜💜💜 :
I Dey come make I reach house firat I go tell una how them lock me up because I follow person craze wey talk rubbish about my 8yr old…😒
2025-10-24 19:58:21
1346
Favcharl :
I Dey bury charm for person ohh, I no too good at heart
2025-10-25 08:02:05
1666
Ms. Eniola || BSN, RN🎓🩺 :
My sister is 21 and I no wan even hear am😂😭. Make una leave that innocent girl.
2025-10-25 08:24:42
2649
Antwiwaa :
I know a couple of plants for research purposes 😊
2025-10-24 16:42:54
9
cappie🖤👸🍇 :
men died of stroke and heart attacks wen divorce wasn't legal
and trust me I know plants and herbs🙂
2025-10-25 09:41:37
5
Ada asogwa :
This guy say rap na normal thing
2025-10-30 19:43:47
62
Dîvîñẽ🦋🧚♀️ :
#justiceForOchanya
2025-10-25 10:18:04
777
Your mom's favorite :
Even my sister wey be 18 years 😂. Make I no hear any man talk that thing
2025-10-24 20:40:09
857
Adanze🇳🇬🇸🇪🇫🇷 :
It makes me so happy when boys post contents regarding this topic, it’s about time you guys protect your sisters 🙏🙏🙏
2025-11-02 20:31:09
6
Zarah | Marketing diaries ✧ ✺• :
Anytime I post any of my sisters’ pictures and anybody respond with “send me her number nau” or “this one is fine o” or “arrange her for me nau”, I don’t care the age difference; I’ll send you a voice note and insult your whole generation.
2025-10-25 08:45:07
1294
@jaygold :
Grapist from 5 years to 11 hand go soon touch you too kayode daramola , dey watch ur back wic ked uncle#justiceforochanyaogbanje
2025-10-31 15:07:02
1
Scott.krm CODM :
Abeg o 18 no be adult again?💀
2025-10-29 22:23:45
8
charityy🇳🇬🦋🌹 :
Na why I Dey thank God say my brother like older women😭😭 no fear of him being a pedophile. Na people wey senior me he Dey follow sef
2025-10-26 21:06:53
6
Omooba❤️palace-wears :
2025-10-31 00:01:20
5
YAHWEH'S SEED✝️ :
like I thank God for the kind of mindset I had while growing,the way I hated those men who likes calling you my wife or come and sit down on my leg
2025-10-25 08:23:15
39
DCN🥲 :
shey na from 18yrs no be minor again abi,cus una de confuse me oo
2025-10-25 08:42:58
8
Thisuserisbusy :
Don't do it to another girl as well
2025-10-25 06:59:56
2
IJ🦋 :
omo! naso one see my 1 year old, cos she fair and fine, the man said “i don see my wife” omo i took it seriously o🤣😭. as e wan carry my pikin, i no gree o
2025-10-25 07:23:12
6
To see more videos from user @theoluwa_timilehin, please go to the Tikwm
homepage.