People dey born e reach ur turn u go born person wey senior u 😂😂😂
2025-10-25 11:29:04
521
Lestials :
I’ve her type 😂😂😂
2025-10-27 16:41:39
0
luizfigo :
u want to emotionally tell Gen-Alfa ur life struggles..na u go end up pitying them 😂
2025-10-26 10:22:30
74
S3xy Nana💕 :
This one this man dey suffer make nothing do our daily bread o
2025-10-26 20:40:14
28
olami🥰🥰 :
Na una grandma una dey born now 😂😂😂
2025-10-25 09:41:48
402
Ayo Mide1 :
Watin una dey born abeg 😁😎
2025-10-26 06:30:02
23
Mumcy Mira 😘 :
na Aunty be this one 🤣
2025-10-25 15:21:41
1
AKASIEMOBI :
nah ancestors una dey born these days
kids wey wise pass elderly people
❤❤❤
2025-10-25 14:08:06
221
Abiodun Jb :
new spirit don end for heaven 😂, nah ancient spirit dey now
2025-10-25 15:24:11
41
Feesaht_vogue :
She needed to take back her sorry immediately too 😹, sorry is so important 😹
2025-10-25 14:16:27
136
️ :
People don Dey born our ancestors oo children don finish for heaven 😂😂😂😂😭
2025-10-25 14:18:20
11
♚🅱🅻🅰🅲🅺➤🆁🅾🆂🅴☆🅽🅾🆅23 :
don't worry she will take care of you
2025-10-25 09:45:42
45
SOCIAL :
🥰 She is feeling for his daughter
2025-10-25 15:19:51
16
Bukolami❤️🧚♀️ :
I’ve suffered:chai this man don start again,can I eat in peace ?😂😂😂
2025-10-26 07:35:36
13
Amandy :
she is feeling hurt untill u touch that bowl of food on the table that is when u will realize the hurt she dey feel no reach her food 🥺🥺🤣🤣🤣
2025-10-26 11:55:31
6
JUNIOR~JR :
she collect her sorry back
2025-10-26 08:38:42
5
iiam.Jenny🦋🌸 :
I just love this gurl 😂😂🥰
2025-10-26 05:51:14
11
Afolasha👑Q'baaz🥰💕 :
The little girl reaction be like You no suffer reach me🤣🤣🤣🤣🤣
2025-10-26 11:40:04
3
❤️OBEHI❤️ :
na old woman u born o
2025-10-26 09:14:57
3
debbie ❤️❤️ :
she don collect her sorry back
2025-10-26 19:53:07
3
Fine Whine✨ :
na una knw the people wey una dey born oo, honestly na una knw😂😂😂😂
2025-10-25 14:15:41
9
Lillyhelen :
Sha!!! 😳 All dis ancestors way una Dey born now na una know ooo
2025-10-26 08:22:06
6
ilovemybaami :
Ancestors reincarnated 😂😂
2025-10-26 08:06:22
4
CAKES N PASTRIES IN ABUJA🎂 :
I feel embarrassed asking this, but from one business owner to another if anyone has a spare moment could they please jump on my page and engage with my post. One repost can go a long way 😭 I'm trying so hard to gain visibility and customers so I’d love to see if my content can pass the 1k view test and make it to a wider audience 🙏 Sorry it's cringe to ask, but I love if you can help and don't want my business to fail no pressure
God bless you ❤️pls like and follow🙏
2025-10-26 18:11:35
1
To see more videos from user @9jamedia_blog1, please go to the Tikwm
homepage.