@boi_nate1: Excess joy😭😂 #viral #fyp #trendingvideo @𝑸𝒖𝒂𝒎𝒔 @Pappybashit

Big_nate😈🦅
Big_nate😈🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 October 2025 20:00:18 GMT
232021
42466
376
6531

Music

Download

Comments

peter_dc001
🅿️ :
Omo na dat bread Dey enter eye 😂💔
2025-10-26 08:40:19
601
theweekendagencly
THE WEEKEND :
My own be say how much do u trust that boy to hand him the full 🍞to hold like that 😂what if he run away nko omo ohh
2025-10-26 15:29:27
92
ak_91001
A’🇨🇮 :
I like just for the song 😮‍💨🕺🏾❤️❤
2025-10-27 12:08:57
1
chidimentus2
Chidimentus :
Boss make I buy RC join 🥺
2025-10-27 08:08:28
3
bhadboi___skiibii05
️ :
I get ewaagoyin just gimme bread the abeg
2025-10-27 10:27:28
2
swarvey022
Mr_Swarvey👁️ :
ME NA WHEN I SEE MY BABE 😭😭😭😭😭
2025-10-27 06:38:00
4
obiaerivictor
sussexsky :
no brr first press bread ontop pad as the egg dey d0ne 🤣
2025-10-27 11:24:02
1
nini_nation
✞ 𝕹𝖎𝖓𝖎_4𝖕𝖋_✞ :
Bro location 😂💔
2025-10-27 09:30:03
3
laurasteph07
laurasteph07 :
I don see the reason why Stephen no wan leave me with my bad character I Sabi cook so na food Dey keep am here 😂😂😂😂
2025-10-26 23:30:50
3
__trustee
__Cute Urhobo Boy🥷 :
involve me 😭
2025-10-26 07:10:01
50
notyour_guy5
....notyourguy👽 :
boy's 😂go active
2025-10-26 07:48:40
13
lost.ry_
𝑚𝑚𝑎𝑖𝑘𝑜𝑙𝑜🕷️ :
After kpo o😂
2025-10-26 08:11:39
123
skyboy193
Skyboy :
na only when food don ready na i take de remember say i get music for my phone 😂😂😂
2025-10-26 06:46:29
49
expensivebeauty0815
B🌻E🏵️A🌻U🥀 T💮 Y🌹 :
make una give me the bread first let me test it before you eat ooo 🤣🤣🤣
2025-10-26 23:01:42
1
pretty6755
Celebrity 💖❤️peace💞 :
Everywhere semo 😹😅
2025-10-27 01:49:10
1
911biggest
ROLEX BERRY 001 🔞 :
Mind go just dey sweet me 😂
2025-10-26 14:19:45
4
bbygal736
️Anita💐☺️ :
My baby’s😹😁
2025-10-26 15:13:37
9
bblove503
❤️‍🩹Blîßßfûl💕 Grãçîôûs💕🥰 :
e pass to go spend 50k for food but make i no lie una dey do good for us wey work for hotel cuz dey go pay our salary fast 😂😂😂😂
2025-10-26 15:25:57
0
rough.btc
Rough Btc🚀🤍 :
Boss I de one side here o no forget ur boi 😌😁
2025-10-26 09:49:10
21
musky321
Musk🤬🐍🥷🇩🇪 :
Guyy once cha Dey settings joy go just full body😂😂
2025-10-26 06:43:52
36
barrosputter0
DIAMOND G ☠️🤕 :
joy is coming 😂
2025-10-26 19:46:38
3
verified_210
verified_210👑 :
E Dey do me like say I Dey with una I swear ❤😂😂
2025-10-26 10:15:57
4
astaisgoated
astaisgoated :
Boy like me😌
2025-10-27 06:35:52
1
killaone_224
killaone_224 :
Ahhh 🔥
2025-10-26 23:44:28
0
chicherano_btc
Çhïçhërãñø 💰😎 :
that Joy 😊 after kpo 😤💨, Food Cometh 😂😂
2025-10-27 07:28:12
2
To see more videos from user @boi_nate1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About