Aswear,
Na Cana make you remember this thing guy 😂😂😂😂😂
2025-10-26 22:04:06
79
De General✝️☠️ :
see the boy here😂😂😂
2025-10-28 18:35:22
10
RIA❤️🌼🔐 :
I don tire for this boy 😂😂😂😂😂😂
2025-10-31 04:51:04
0
Nneoma :
Joshua na azaman now🤣🤣🤣🤣na joke o
2025-10-26 21:05:20
172
MJ :
And I be wan marry Rejoice 😂
2025-10-26 11:42:59
88
kingii myckel :
Favour is married with kids in America
2025-10-28 12:28:12
9
kumba listic :
caleb dey HK for owerri
2025-10-27 22:42:24
16
annnnnny :
they are fine o
they actually turned out fine and rich
Rejoice and Favour married with kids
2025-10-26 08:03:47
128
Gold sniper bot :
Destiny kids Dey different from joy joy joy them na😂😂😂
2025-10-29 18:18:07
2
Shu gar👽 :
People wey don marry rich husband now
2025-10-26 17:19:50
3
HUNCHO 🇳🇬🇱🇷 :
joy na hook up she dey do now
2025-10-27 05:50:07
8
CHIDI 🌟✨ :
destiny kids no later locate their destiny 😂😂😂😂😂😂
2025-10-26 12:49:18
318
#deni :
jwe jwe jwe in my heart is singing...
Destiny kiss where una dey oooo😂
2025-10-27 10:19:19
5
🦋Chubby Queen🦋❤️💋 :
Watin concern you with destiny kids now 😂😂😂😂😂
2025-10-29 09:33:44
3
💼Printer in Abuja💼 :
Am a radical boy for Jesus is now a radical man for Tinubu 😂
2025-10-26 11:25:17
8
Lash by presh :
Na my brother dey date rejoice 😂
2025-10-28 18:58:58
11
Joycefestus :
I did my youth service wit rejoice. She mature now.
2025-10-26 21:14:42
15
denora_33 :
They are all based outside the country ooo
2025-10-27 16:33:05
3
petite-tony1 💸🪐✈️ :
You want see radical boy…u no dey fear o 😂🤣
2025-10-28 23:44:25
27
️ :
Cana de ask questions ooo😹😹😹
2025-10-26 14:56:38
11
stanley white :
😂😂😂 de boi de hk 😅
2025-10-27 06:48:42
1
🍁𝑹𝒉𝒊𝒊𝑪𝑯𝒊𝒆🥀 :
zoom zoom zoom fire the devil 😭😂
2025-10-26 22:40:14
14
King Junito :
some of them don turn the hooks 🤣
2025-10-27 15:41:59
3
Michael 🦇 :
Then Dey one place Dey cry big cry for there life 😂💔😂
2025-10-26 14:25:36
6
Francis042 :
Wonderful,Caleb Joshua, Rejoice and remaining that gal that senior Caleb and Elder Sister Omo I dey remember them
melodyx3
I gat the melody in my Heart x3
2025-10-27 20:33:33
15
To see more videos from user @big__royal, please go to the Tikwm
homepage.