I no dey fear, na this money wey I never get dey hold me back. I no wan suffer any boy 😩
2025-11-02 21:34:57
8
norris___0 :
Love is scary bro😒😂
2025-11-02 17:42:04
1
Precious Essence ❤️❤️🛍️🛒🛒💵 :
walahi 😂Omo I had to download more of his songs, whenever I listen 👂 to them imagination wan finish me lol 😂 God abeg na 🤲
2025-10-29 10:51:27
5
Looks By Tomi💇🏼♀️🌸 :
Una no Dey chop 😂
2025-10-28 08:01:28
17
rukeefragrance :
Too scared ..
2025-10-27 16:16:26
0
@Tosin :
Na only money I want ooo 😂
2025-10-27 18:30:27
6
Stephen :
I no Dey fear ooo I no get money na why 😭
2025-10-28 14:23:15
4
꧁༺𝓢𝓸𝓯𝓽✨𝓜𝓲𝔂𝔂𝓪𝓱༻꧂ :
Eggsacly 😔💔🥺
2025-10-27 20:43:25
3
𝐓𝐎𝐘𝐎🏳️🌈🧃 :
FR 🥺
2025-10-27 08:21:43
1
Everything _Kohb💞🦋🌺 :
Love is scary , love hurt , no lies , no cheating , no crying , no time to explain unnecessary thing . Focus on your self , eat , sleep chill out and focus on your business . Stay sing and be happy and have peace of mind
2025-11-07 23:08:56
1
CALIFORNIA ☠️ :
Like fr 😑
2025-11-04 07:17:31
0
Chubbydiva BNSc |RN |RM🎉 :
Fola is trying to make me a lover girl again
2025-10-28 15:17:04
8
~Mimi~🥹❤️😊 :
Love is hurt 😔🙂
2025-10-27 17:38:06
1
Missyoms🤎💋 :
Love who no rate you first boya you go wan try again
2025-11-03 15:52:36
0
TURAH👧🎶💕👩🍳 :
The album is so deep🎶🖤
2025-10-27 00:19:24
1
Rare💕 :
Nothing but the truth 👌😔
2025-10-26 23:06:06
14
Kay’s Foreign🌸🩶 :
Make una go ressst
2025-10-27 10:13:20
1
Everly Vicky💝 :
So me 😂😂😂
2025-10-27 09:22:48
1
the loner :
Fr 😞
2025-10-26 23:30:50
1
To see more videos from user @diceyy01, please go to the Tikwm
homepage.