Abii yourself don comfirm say life nobe by changing your colour to blue 😩😩😩😩
2025-10-29 17:07:20
16
Mhiz Empress :
Mr Blue, u and my guy na brothers the resemblance is there😂
2025-10-28 13:12:27
12
🦋Lastborn🦋🧃🦅 :
people I may no ke 😂😂
2025-10-29 07:55:25
4
ℓєє ✪ :
Ajeh 2sec God🤑
2025-10-30 19:58:17
1
luckyfx123 :
frist to comment 🤣😅
2025-10-28 10:45:53
4
Chalina Maria ❤️🥰 :
if God no burst am Satan go Burst am 😅
2025-10-30 06:31:00
6
✝️☠️金神,福神 光 🇹🇷🇺🇲 :
God abeg Do am For us Amen
2025-10-29 11:41:35
3
꧁ঔৣ☬✞𝓓𝖔𝖓✞☬ঔৣ꧂ :
I go dey ur side December boss 💯
2025-10-30 13:01:42
0
🌴$haw 🌴 ₩rld 🌴 :
Na una dey put mouth for their matter, Anything way dey happen for TikTok na content or less say u see blood then know say na real 💯😝
2025-10-30 13:32:49
0
puwesh :
Who need celeb updates and format
2025-10-30 13:39:47
0
Young🌱Mood :
He will surely
I believe in him 💯🔥
2025-10-29 18:10:29
3
꧁BIG Chibuking꧂ :
life na small small December don dey reach 😭💔😂
2025-10-30 08:36:44
0
LONG LIFE 💔 :
Believe 👌
2025-10-30 19:13:41
0
01/06/2025😭💔🕊️🕊️ :
Since we don catch you, you never blue again
2025-10-30 08:02:43
0
Ryan Jesse :
Brotherly don settle back 😂😂💔
2025-10-30 07:08:51
0
Big_Starex👑 :
Ajeh 🔥
2025-10-30 12:23:15
0
HUMBLE BIG 9 :
Blood @MR BLUE see the thing be at two best friends dey with and settle na watin Dey make the love strong 💪 if he no do watin be the right thing you as the senior do the right thing how you see am 18 years no he moi moi oooo you go no fit see person way you go understand like @TRADITIONAL MAN👨 oooo laho make peace ✌
2025-10-30 08:13:23
1
CHWUKUEMEKA 🧍🧍 :
mentor
2025-10-30 13:12:07
0
Harry B🌟 :
I swrr 😂❤
2025-10-30 15:21:16
0
🫶 :
Una be mumu 💔
2025-10-28 14:42:25
2
Daniel 2011 :
No be traditional man be that
2025-10-29 22:28:56
0
lammyjooo🎚️ :
On G💪
2025-10-30 09:39:56
0
To see more videos from user @mrblue.fyp, please go to the Tikwm
homepage.