So no body notice say she deh dance like tee dollar🤣❤
2025-10-28 22:44:36
19447
AKIN WELLZ :
Why doing like tee dollar 😂
2025-11-01 00:43:03
0
Iconic Clever :
this gbedu for speakers, Suya for hand, step for leg.
December don set 😂
2025-10-29 08:26:17
922
🫧 𝑀𝒶𝓎𝒶 💕☘️ :
Who else watched this video saying this girl sabi dance oo😩❤
2025-10-29 08:54:13
1061
Olalawal Olamide Heritage :
U don dey grow up rapidly oo, no worry I dey wait for you
2025-10-28 19:06:44
6547
ogabbah :
Abeg oh no go Kano
2025-10-29 00:23:01
5179
🦋CLARA🦋 :
The amount of times I watched this video is unhealthy 😍take your flower girl 🌺
2025-10-29 01:30:20
334
Austine Dominic :
Why I’m I seeing tee dollar
2025-10-29 16:22:45
6772
EMMYCHUX :
I for like marry this girl oh
2025-10-29 13:09:25
45
Divine Riches 🥷🥷 :
Omo this girl Dey grow fast oo
2025-10-29 10:23:09
3747
Peach❤️ :
This girl even sabi dance pass speedy see steps na😭❤️😂
2025-10-29 10:49:32
1429
M U L L E Ř 💆♂️ :
Wait ! No be you ? 😭
2025-10-29 02:20:17
412
Everything by quinejessy🛍️ :
Nah tee dollar dance be this oo🥰😂
2025-10-29 11:22:38
592
Azrael_Quøtez :
sokoto go feel my steps this December
2025-10-29 14:59:49
281
Fay 💕 :
I saw a “U don dry grow up rapidly, I dey wait for you” comment, please I don’t understand. Can someone explain ??? Because it better not be what I’m thinking
2025-10-29 14:25:19
997
Brownie🤎 :
All road lead to kano this December
2025-10-29 07:44:23
1392
✨️ its.suwaiba_xo 🌙 :
abeg someone help me appreciate the cameraman 💖💖
2025-10-28 21:34:02
2325
Joshua :
You sabi follow beat abeg na Teee Dollar I wan see next
2025-11-01 00:41:54
0
prosper🌴🌴🇫🇮🇧🇦✅ :
justice for Ochanya😩💔
2025-10-30 19:57:30
13
M💍a💝m💞a 🦅 :
This girl sabi dance pass my destiny 💝
2025-10-28 20:07:05
263
Mr Bad Mouth :
You chop fertiliser?
2025-10-29 15:09:53
181
De Boy Lyrics 03 ✨ :
guys,am cooking rice should I add water!!?
2025-10-28 23:28:15
13
iamchizzy :
Omo u dey dance ooh 😩🥰❤
2025-10-29 10:08:52
11
STERLING🇧🇪 :
Isn’t she the lil girl at DTH I think last year
2025-10-29 01:07:39
23
To see more videos from user @princess_annabe, please go to the Tikwm
homepage.