@lamba.presido0: Life no really hard nah Almajiri spoil everything ๐Ÿคฆ๐Ÿผโ€โ™‚๏ธ๐Ÿ˜ญ

MkoTheComedian
MkoTheComedian
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 29 October 2025 17:15:44 GMT
1108481
167649
4415
11973

Music

Download

Comments

hundred548
โ‚ณเธฟฤษ„โฑ  โฑ โ‚ณโ‚ฎษ†ษ†โ‚ฃ :
You see what Yoruba call ifaseyin and idaduro Me and you wonโ€™t Experience it when it our time to shineโค๏ธ๐Ÿ™๐Ÿฟ๐Ÿ™๐Ÿฟ
2025-10-30 07:58:42
2956
blacky.73
blacky.73 :
Some girls self no even hear Wetin them dey talk
2025-10-29 22:23:29
3539
osanboy322
osanboy :
eleyi matun yato ke๐Ÿ˜‚
2025-12-06 13:12:49
0
bukunmiblerose
King Bukunmi Blerose :
Na yahooboys carry us reach this level wey we Dey my brother
2025-10-29 17:48:25
3170
zaheer.._
Eleven โ€˜Oโ€™ Five :
Imagine a girl collected my number herself and asked me to help her fill her gas the second day ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-10-29 19:10:35
1794
frayooyefrayo
Frayo oye Frayo :
easy life no stress
2025-12-06 09:15:38
0
shugaa83
ูŠุณุฑ๐Ÿง•๐Ÿป :
Na Una turn us to wetin we be today ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜‚
2025-10-30 06:38:10
571
abdulateef33
ABDULATEEF ๐Ÿฅถ :
almajiri go don dey shadow which phone he dey use ๐Ÿ˜‚
2025-10-30 07:39:07
823
layconofede
AรOFฤš๐ŸŒš๐ŸŒน :
Thatโ€™s location dey GTA๐Ÿฅบ
2025-10-30 07:38:44
475
heryinde5
AYINDE๐Ÿซ€๐Ÿฆ :
Omo no girls for comment section oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-10-29 17:53:17
240
nowher584
NO-WHERE ๐Ÿ™‚โ€โ†”๏ธ :
Na so I met one girl, the first day she go follow me go home, she saw my perfume , and she said sheโ€™s going with it so that she can be remembering me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.. I was like as how nah, seh I die nhi.. perfume of 50k .. if person con allow her ? Na one night she go just come carry my TV and remove my window talk say na still remembering ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.. Mo japa !!
2025-10-30 11:12:34
29
nifsy1
Pinky pearl :
As ugly as I am ,one guy came to toast me at a pos point ,and he ask me wey wan withdraw 2k as usual that how much did I want to withdraw I said 10k ,you canโ€™t believe that he sent the money to the pos ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚just to have my number ๐Ÿ˜‚but me as a good girl I return his money to him ๐Ÿฅบ
2025-11-02 07:36:43
11
jaiyeolar
Yusuf๐Ÿ’™ :
No connection fee ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-10-29 17:31:15
1220
akanbithetailor0
AkanbiTheTailor0 :
Don't be getting into trouble means don't talk to any girl cause u got me attention already ๐Ÿ˜‚
2025-10-30 06:24:17
250
pyper281
FLOCKY๐Ÿ’ซ๐Ÿ”ฅ :
Many of you no know bowling ooo ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜
2025-10-30 00:06:24
515
kiinda_609
K!NDA๐ŸŽ–๐ŸŽ–๐ŸŽ– :
life no hard na you wan marry Nigerian girls ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-10-29 17:35:04
606
walexz5
MEXICO ๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡ฝBOY :
E go hard to find lady in this comment section like this๐Ÿ˜‚
2025-10-30 01:11:14
81
rae_live
๏ธRae Live๐ŸงŒ :
๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Omo and the lady dey alright pass almajiri
2025-10-29 17:53:00
373
neyosleek05
Neyo005 :
I told one lady to let's meet at a nice open cool spot, Matrix bar at bashorun for meeting her d first time, werey dey choose 4 me if I can't take her to Aroma restaurant I should forget meeting her. Mi o waste time rara mo sha werey blocking. Elebi omo oshi like say na paper I go spend for Matrix bar
2025-10-30 13:13:38
25
redheadgirl.16
Sophie Jane :
Iswr. If nah here. She go first check his outfit ๐Ÿ˜‚
2025-10-30 06:36:23
87
fuseholly11
Ivyโค๏ธ๐Ÿฆ„ :
Na yahoo spoil a lot of it ๐Ÿ’”
2025-11-01 23:09:18
40
bestframeplugosogboosun
BEST FRAME PLUG OSOGBO/OSUN๐Ÿ”ฅ :
15k each
2025-10-29 22:10:53
19
timile751
Timileyin๐Ÿ’•๐Ÿ˜œ :
Nah divorce be problem for that place relationship no be problem
2025-10-30 10:44:55
124
wilzlens
MOBILE PHOTOGRAPHER IN KADUNA :
Who else is watching this on Thursday 30th can we be friends pleaseeeee๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜
2025-10-30 07:32:15
225
adex969
๐Ÿ†Žโœ๏ธ๐Ÿ› :
Funny part is as the girl come back to met him if nha for Nigeria they go con Dey expect you to run follow them ๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚
2025-10-30 18:52:42
8
To see more videos from user @lamba.presido0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About