Nah only rice and chicken my mama go cook give her church members dat place go dey shine ✨
2025-11-01 06:48:26
1540
Crystal♉️💯❤️ :
My follow come charger was stolen 😭😭 I nor Dey fit breathe well again oo!!!😭😭😭
2025-11-01 13:33:07
0
Princess baby 😻❤️ :
Who wan give u 300k before ?😒 30k last
2025-10-31 21:32:22
566
Joshlala :
do you charge according to the cost of house or the service you plan to render?
2025-11-01 09:56:48
211
21™️ :
The Comment Section Dissapointed him 😂💀😭🥀
2025-10-31 18:28:46
476
browney_bas :
20k and four Pepsi and bread ..Aboki go run am clean 😒😒😩
2025-10-31 18:29:05
244
🅒🅗🅘🅝🅐 愛 :
I like as the music first start with “Ole”
2025-11-01 06:48:49
126
larrywhite855 :
Thank God say my mama get church members oo
2025-10-31 20:57:45
262
Baby medic💕 :
Wetin concern you with the house price 😂😂
2025-10-31 18:54:32
419
Wong Yor :
once una wear am🦺 Una go dey feel like Merlin 😂
2025-10-31 17:40:39
1702
WORLD MOST PRETTIEST GIRL😊😍 :
300k hia when my mama and my Junior once still de alive
2025-10-31 18:27:03
969
Nwadiuto ❤️💦 :
No vex , I just realize say na me suppose dey work make una dey chop the fruit of my labour , brother ole
2025-10-31 17:38:46
213
Massivedesigns 🎨💻🖨 :
wetin concern my house price with your cleaning job, so na the worth of the house una dey use give price and not the space?
2025-11-01 13:18:10
5
Prospero Autos :
you for clean am 149m
2025-10-31 15:24:11
1377
kkadinal :
What are you looking at while charging your clients? Worth of their house or worth of your work?
2025-11-01 13:11:47
9
Maestro :
Agent wan collect 10%
Lawyer wan collect 10%
Even cleaner too wan collect 10% 🤣🤣.
All of una never serious
2025-10-31 19:31:08
746
Annystitches :
Na me and my baby sister clean my own ooo 😂😂 I nearly faint hubby sent me 5k😩
2025-11-01 09:34:03
5
Bishop Kachi :
I Dey collect 3m with my team and you no go even see me there…
2025-11-01 10:06:13
2
🥷🏿 :
Kuku take one room make we Dey live together now 😂
2025-10-31 17:59:31
880
Slim Tea🦋🌈 :
300k to clean house keh ?? Na contract ?
2025-11-01 05:19:37
76
Eniola😍❤️ :
Naso dem charge me when I help my bro rent house na once I buy soap buy chemical me and my Frend wash am😂 when my birthday reach my brother buy me phone as birthday gift 😂
2025-11-01 08:03:19
35
ClassicJjosh :
😂😂😂 Make I kuku give una the house documents 😒😒
2025-10-31 18:09:19
175
Anita💖 :
Na you build the house? I don’t understand oh
2025-10-31 19:14:59
43
IGGA :
Make he leave the house for you?
2025-11-01 07:27:49
7
To see more videos from user @runoclean, please go to the Tikwm
homepage.