Na outsiders buy tickets… people wey base for Enugu no even try waste their money 😂😂
2025-11-01 12:46:45
85
Last-born🧸🧃🔫Eze-Ego 👨⚖️ :
Were my Obiagu men 🤣🤣active
2025-11-01 10:07:55
23
Ellachukwuokeke861 :
Even na for stadium i nor fit pay
2025-11-01 10:01:21
38
Asa Zuma 👑 :
No pay for any tickets. We later regret paying for tickets here in Uyo . And by 2am Una go see Davido for stage . Those security guards go whyn Una , but make Una no panic … make Una no rush go
2025-11-01 13:12:04
4
Chidera ✨ :
Make una no Dey cast this thing now😭😭😂 Abeg I want to jump in peace pls🤲🏽😭
2025-11-01 14:04:00
9
user6789814371650 :
very close to my working place
I won buy 5 ticket for 5 people
2025-11-01 12:40:58
3
Big Method🦅 :
no pay ooo🤣🤣🤣
if ehh reach time fly fence enter
2025-11-01 09:45:50
2
badboy_dilz :
which kind pos machine U dey use do video
2025-11-02 03:02:01
0
Alex Pato 🦅 :
Notice ⛔️I Dey come my Christmas shopping 🛒
2025-11-01 09:00:00
2
onlychronicle :
No be Wetin your state can afford 😂
2025-11-01 17:28:22
0
mandi ❤️❤️🩹 :
i swear 🤣🤣🤣we go in without ticket
2025-11-01 17:03:30
0
slim savage 🦅❤️🥰 :
why you dey cast update nah 😅😂😂😂
2025-11-01 14:39:41
1
Smart :
Enugu people buy ticket keh 😂
2025-11-01 15:25:24
0
Charmingchammy :
E no dey possible 😂😂
2025-11-01 16:25:23
0
Aku26 :
Abakpa men go mount no worry
2025-11-01 11:31:43
0
Kelechi Mayor :
nah u dey pay now.........
nothing go make me pay ooh
2025-11-01 14:19:10
0
Mmesoma Ilo ❤️ :
We move 😁
2025-11-01 12:48:41
0
missqueenmother :
Today is the day phones will be lost😂
2025-11-01 11:38:09
0
favour Recheal :
Way my obiagu girls😂abeg bro no Dey cast update Biko
2025-11-01 12:40:27
1
German prime minister 👹👿 :
Abakpa say hi
2025-11-01 14:29:11
0
AYO🤩 :
Umu Obiagu you know the vibes once it’s 12 1 we lap through fence 😁
2025-11-01 12:26:12
0
GIFT AUGUSTINE :
lol I dey tell you oo 😂
2025-11-01 12:27:41
0
To see more videos from user @chi_emela_fx, please go to the Tikwm
homepage.