Geh geh because of you I lost my girlfriend way love me with everything she have 😞
2025-11-03 20:05:21
82
@ malamè :
that one nah for people wey no dey loved at home
2025-11-03 19:07:28
33
D Lord🤘 :
My mentor the words of wisdom 🫶
2025-11-03 08:05:57
76
Godswill💼🌿(common person) :
Invest in yourself
2025-11-03 05:00:30
37
Prespo Young :
this man dey give me joy
2025-11-03 14:52:38
6
Pablo :
The reason a lot of Ashawo no de fit build house or have dia own car it’s because dem de carry family problems for head 😂😂especially those wey don born put for house 😂😂
2025-11-03 19:38:36
0
Grôôve NG :
See as Geh geh dey warn me. I don hear mentor
2025-11-03 18:23:38
5
Western union💰🏦 :
I love my self die 💯
2025-11-04 07:05:16
0
ikechukwu Urigwe :
na u really Mata 😂
2025-11-03 04:41:20
3
dapsin0 :
Wait una Dey put una self for second before ? 💔
2025-11-04 17:22:04
2
2₦Đ ฿ØⱤ₦ :
I'm always here cos of GheGhe
2025-11-03 13:01:24
3
𝐖𝐞𝐞𝐳𝐤𝐢𝐝 𝐁.𝐎.𝐃🙌💰🌈™ :
Aswear I love you man ❤
2025-11-03 12:28:23
6
young legend :
bost my head Geh Geh
2025-11-03 13:09:41
2
🫠 :
omor at times your advice na treating..
2025-11-04 01:30:34
0
Full stack Web/Apps Developer :
My ex really dealt with me chai 😞😞😞😞 I spend tire still she still spoil my name outside....
Sha it's fine 🚶🚶🚶 🚶🚶🚶😞
2025-11-03 18:27:50
0
𝔼𝕄𝕀𝕃𝕆𝕁𝕌 L O N E R:(( 𓇽 :
Ok mentor
2025-11-03 16:39:48
0
Teeboi of Tiktok 🍾🍷 :
Dm for geh Geh voice notes
2025-11-04 17:43:10
1
Favour :
u are ur own number one priority, it's not selfishness it's self love, cause nobody will love u the way u do
2025-11-05 08:28:12
0
fresh :
definitely invest in your self first💯
2025-11-03 13:59:27
3
Crypto Whale :
Omo me I always put my self first oo sharp
2025-11-11 16:39:38
0
k boy🇹🇬🇬🇭 :
I love your videos boss
2025-11-03 09:17:15
1
German lord🇩🇪🇩🇪🇩🇪🇩🇪 :
I swear
2025-11-11 05:18:11
0
21. :
As a man!!!!!!!!!! I’ll say again put yourself first !!!!!!
2025-11-04 01:25:06
6
Raphael :
thank God for you brother you are helping me in Zambia Lusaka
2025-11-15 19:47:46
0
gee guy :
my family first
no worry about me
I dey alright
2025-11-03 18:35:10
0
To see more videos from user @gehgeh347tv2, please go to the Tikwm
homepage.