Hope you guys are ready for trump no do fine boy ooo 😏😏
2025-11-03 06:33:27
1446
☦️. :
Double exhaust🤐😂
2025-11-04 12:55:14
152
BIG_EMMY🥶📌 :
No be gun I dey see so 😂😂🙌🙌🙌❤
2025-11-05 02:38:25
0
SAMXKID🧃🦀 :
USA Dey come make una leave TikTok go get ready abeg I no wan die oo 😒😔
2025-11-02 23:15:55
551
Brownies :
All of u in the Cs talking about war una nor sabi read and understand? 🤦🏽♀️he wanted to help Christians o he did not tell u he wants to erase Nigeria oo
2025-11-04 09:54:51
34
Dera nwa🌸 :
Omo that first clip damnnnnn😂
2025-11-02 17:24:17
1210
Tochi and 20,000 others :
America Dey come oo
2025-11-02 19:09:27
3526
Lucibell🌚😈🖤 :
We don kuku ready 😒🫴🏼
2025-11-03 11:55:08
185
CENTRAL BEN💥 :
they prepare to fight waroo
2025-11-03 09:13:23
54
WHITE :
Where I fit get this jacket 🧥
2025-11-02 14:31:41
22
bekee_nwa1 :
You Dey find wife??
2025-11-03 23:02:33
0
Danny paid👾 :
The first clip na dragon 😂
2025-11-03 00:46:13
137
Steph 🌸 :
GRWM for the war guys 😊
2025-11-03 10:22:21
367
Delight custom🎨🔥 :
First clip nah Merlin dragon 💀😭😂😂💔
2025-11-03 16:15:54
39
😻Yòũř Fãvòũřïtẽ Öbsèssiòñ ❤️ :
My first war I’m shy 😹🙂
2025-11-04 10:38:09
14
AL_ADAMAWY_TV :
Chif Ogunbah house 🏠 in Abuja Abi 😂😂😂 I gat you my bro 😎
2025-11-03 13:29:46
0
𝙀𝙑𝙄𝙇 𝘽𝙀𝙍𝙍𝙔☠️🦅 :
Abeg which force be this qwa😔
2025-11-03 08:15:31
14
Kway 🩶🪖 :
Shade seen 👍
2025-11-02 20:00:08
3
Cristie🤍 - كرستي🌹 :
"Even the birds are jealous"🤭🤍
2025-11-02 16:33:56
294
d🌷 :
Are u sure u are ready for trump😭
2025-11-03 14:31:14
8
Emmy💫💙🦅 🇹🇭 🇴🇲 :
Na wetin nigeria soldier's sabi be this...
2025-11-03 10:42:42
4
🎖️Musharraf🎖️ :
I no blame u na viral u wan go but u suppose know say e no good na
2025-11-03 03:35:14
1
FRANCIS :
Your AURA ehh😩❤
2025-11-03 21:31:22
5
My Voice 🕊️🎼 :
oga for dis heat 😒
2025-11-03 10:40:08
14
Tee & Dee :
my mama nor gree me join military I go too brutal ....but I dey process am shaaa U.S military all d way 💪
2025-11-02 18:40:08
45
To see more videos from user @war_lock001, please go to the Tikwm
homepage.