last week I carry girl from club and her boyfriend dey there😂😂
2025-11-04 00:02:02
795
Augusta ❄ :
This boy no just like woman matter that all and we the ladies are not happy the way he is talking about us na una dey make us get strong mind ooo i swear
2025-11-03 16:04:55
30
່ :
If you get car you go relate😂😂
2025-11-03 18:12:37
333
apatajr_206 :
Them use my babe stone bed last year 🙂
2025-11-03 16:29:44
81
Dr Jennifer Albert :
real truth
2025-11-28 14:53:26
0
EBI umu nwa okomoko :
since last year were i broke up with the werey my investment don large
2025-11-03 05:45:25
519
Sympathy :
in everything you do, try to be the guy wey dey use her stone bed 😭😂
2025-11-04 13:31:25
174
Sly :
God abeg 😭😂
2025-11-27 23:39:45
1
Celeb Father👹💰💸 :
Who need celeb update and format??
2025-11-03 17:50:34
6
ANONYMOUS :
Na me be the guy for club 😂😂😂
2025-11-03 14:40:06
193
️ :
Stone bed😂😂
2025-11-03 13:18:31
44
FAMOUS JASPER🦍🔌 :
Just know ur place in a woman’s life 😒
2025-11-03 13:37:05
115
Big_Sam :
I use one stone bed 🛌 yesterday, I just dey pity em real BF 😆🤣
2025-11-04 11:29:54
35
SULTAN :
Na reality this guy Dey talk I swear 💔
2025-11-03 11:55:46
23
Wisdom Chidera :
gegeh just dey use teaching dey explain my situation 😂
2025-11-03 20:57:29
31
playboycarty01 :
Who observe that girls no plenty for comment section 🥸🥸🥸
2025-11-04 16:56:14
11
phoenix_E.G.S :
maturity is realising
2025-11-03 09:22:49
16
🏝️R.E.F.CHARLY.🥇 :
Just guide them no go give you that law 😂
2025-11-06 02:57:50
26
Valli Dice 🎲🦅💸 :
That law na for guy way no guild😁
2025-11-09 20:15:31
1
Notorious Dave 😈 :
ever since I stop to date , money just dey enter my hand anyhow 🙂
2025-11-04 07:00:47
45
DON :
My babe is different
2025-11-05 16:55:57
3
MC OTONKO :
I just followed you 💔🥺
2025-11-10 03:26:30
4
kinggozie 👑 :
I was once a victim 😂😂
2025-11-03 11:25:20
15
Garibel David :
old news, abeg rest oga
2025-11-04 13:28:56
5
To see more videos from user @generator164tv, please go to the Tikwm
homepage.