If nor be life wey spoil, I nor really poor at my age😭😂
2025-11-04 05:56:20
492
️ :
19 and making it🤣😹🤣😭
2025-11-03 22:14:51
131
She's 💫 monalisa 💕 :
I nor dey try abeg 🧑🦯💔
2025-11-04 15:38:29
29
GOD PASS THEM 🇺🇸🎉 :
I was not thinking 😭 but what if we create a group just for active users? Each member can share one post a day in the group, and everyone has to engage with it. Imagine 500 members once you post, within 5–10 minutes you’re already sitting on 500 likes and 500 comments! 👀💗 Who’s in?
2025-11-04 07:36:15
14
OLUWATOSIN👑🎉🥷 :
If my parents hear the kin money weh don pass my skin everywhere go blur for their eyes😂🥹
2025-11-04 16:20:50
2
black 🖤 boy 🌴 :
Currently on my lowest but u no fit whine me 😌🥳😹
2025-11-04 13:09:55
35
Maintea🥹🧋🧉🍄🟫🤎 :
I first think say na ivana 😏
2025-11-05 20:54:21
1
BIG DREAMS 💰💸 :
Omo I no Dey try for my age oo make dem pressure me oo abeg make I do get my own 😂😂
2025-11-05 21:20:16
2
Praiseee🦋🦋🦋 :
Exactly ohh
2025-11-04 12:14:36
1
beauty mar shel :
it's my birthday today guys 🥺🙏
2025-11-04 23:58:08
2
️ :
20 years with couple millions 🥰 but make dem pressure me more o no rest till he reach billions 😌
2025-11-04 16:52:43
2
Bby gurl😊🌺 :
If you like relax😂
2025-11-03 21:24:09
75
SIMON❤️🩹 :
Who tell you 🤔🤨
2025-11-05 19:15:09
2
Nengi🐧✨💕 :
You for talk am since naw 😫🤲🏾
2025-11-05 12:25:16
0
BONITA🌹 :
tnx momma 😳😳💜💜
2025-11-05 11:29:50
0
Moyin ✨ :
Omo thank you 🥹
2025-11-04 14:55:44
1
amfirstladyy :
if not because money no get value again, I no poor oo😂😭
2025-11-04 08:45:34
12
unusualstephanie :
Nah wetin I dey see for my fyp
2025-11-05 18:23:16
0
call_me_sassy👄👅💞😌💦 :
try kehh? u suppose ask me watin I get as a girl💔😩😂
2025-11-05 18:19:57
0
Big Temi 🎀🧸🛍 :
Yes o
2025-11-05 17:11:57
0
dfw_a.n.g.e.l.a :
Ajeh sef my mates no reach
2025-11-04 13:48:31
2
Esthetician🌿 :
yes oo
2025-11-05 11:54:37
0
💕B💞B💘 :
Make I tell me self the truth I no dey try at all 😩
2025-11-05 08:18:25
0
Moniepoint 💯🇺🇲 :
I too like your vibe 💯
2025-11-05 19:16:34
0
To see more videos from user @kalmeify9, please go to the Tikwm
homepage.