Na fresher una be 😂😰Una just dey experience am Abi ?? ☹
2025-11-04 19:37:40
124
Lucky📸💙📿 :
I never follow them queue before 😅
2025-11-10 08:00:35
2
📍CROCHET IN OOU 🧶 :
Yiiii Yiiiiii!😂😭😂
2025-11-10 17:05:07
1
AYO🧸🏌️🤍 :
🥲
2025-11-11 13:08:57
1
olamilekan :
And some days bus no go dy na to waka reach sch gate 😂
2025-11-10 08:46:54
1
BigElla_SEAM🪡🧵 :
Omo na one reason why I go like stay hostel oo😂😂😂 cos why I go come life to suffer 😭
2025-11-06 14:04:23
5
𝐓𝐔𝐍𝐌𝐈𝐒𝐄𓃵 :
Yesterday own worst ehn I go take bike ni ajeh 🤲😞
2025-11-04 14:48:08
27
Zai’s Closet :
Nah oru and itamerin people dey suffer pass.
2025-11-11 18:35:52
0
VelvetDawn🥹🤭 :
Have you heard of tadued exam line?
2025-11-11 09:16:54
1
Erica Damian :
Thanks to God I declined my admission 😂
2025-11-10 20:20:21
2
A …..🧚 :
I nearly cry today 😭
2025-11-10 20:21:25
1
Tayo🌹💐 :
Ahhhh😭why you con cast my Sch 😭
2025-11-09 00:18:01
4
💎💎__FEYISARA__💎💎❤️❤️ :
OOU my school 😩, we finish class by 5:30 I reach pack I no see bus 😭!!! Omo I first sit for fall before I start my tracking journey 😭😭, headache con join wetin Dey do me 😩asin 😂
2025-11-07 16:42:48
13
Afo.001 :
Na y I get bike man o
2025-11-04 06:46:26
7
ÐÈL§†ÄR Btc :
My sister Dey there ooo 😹😹😹
2025-11-11 11:18:03
3
️ :
On this segment 😹
2025-11-07 17:14:55
2
I B R A H I M :
I waka reach school gate yesterday. We finish BIO by 5pm omoh 😹💔
2025-11-04 22:43:42
3
️nonchalant_chris🥀 :
You no fee see me for school anything past 4 except if nah exam
2025-11-08 03:41:27
5
SEN.XXXX😜🥺 :
Pay for ventures,you say no😂💔
2025-11-10 18:51:32
2
SHEKINAH :
wetin my eye seee today seh. them almost break my leg. 😭😭
2025-11-10 20:11:40
1
️ :
I see una when I Dey enter mini campus 😂
2025-11-07 20:29:28
8
Fatimo Abi Demi :
i graduated from oou so wetin happen
2025-11-07 13:16:26
3
SURPRISES IN OOU OGUNSTATE/ IB :
Everywhere go first blur 😂😩
2025-11-10 22:20:30
1
Slaatt :
All this freshers seff😹 mount maruwa Abeg!
2025-11-09 13:59:12
1
@DË ALTØ GURL🗣️ :
una never see anything 🤣
2025-11-08 20:15:48
2
To see more videos from user @damola_of_oou1, please go to the Tikwm
homepage.