Wipe your tears and continue nobody is coming to save us fr😔the bitter true
2025-11-05 17:41:13
142
Alone😓💔 :
Omor I dun tire💔
2025-11-06 11:47:34
8
Queens Essentials🥹❤️ :
2025 u Dey go nah , we don tire 😭😭😭😭
2025-11-06 06:54:34
134
Miss Cathy 💗 :
I’ve done everything I can 😭 I learnt pedicure but no one is patronizing me, now I run a cleaning service still no patronizers 😢😭 I just sat yesterday and started crying because I’ve put in all the work that everyone else should
2025-11-06 15:22:11
2
EL:)✨♈️ :
So some of una still get tears for eye? I Dey jealous you o🥲
2025-11-05 18:45:12
495
kidad_ :
God pls hear her prayers 😭❤️
2025-11-05 20:42:10
59
vickdiva :
At this point make una come teach me how to play sporty bet ooo,I don tire ooo😭😭💔
2025-11-05 21:55:58
26
goodnezz :
omo which kind Yr be this 😞💔
2025-11-05 20:18:52
240
TOYO🌸| I SELL HOODIES & TOPS :
I never even see 1m since we don enter this year😫😔🙁
2025-11-05 23:48:11
2
_oluwadarasimi08 :
E come be like say we no de try
2025-11-05 21:01:37
2
👽 :
Abi Make we just create group wey everybody just dey dey cryyyy ? ☹️
2025-11-05 21:31:54
35
ꨄJESSYꨄ😌💕🫧 :
Be strong mi gurl😪💔🚶♀️
2025-11-05 16:02:09
8
precious_lee58 :
omo😭
2025-11-06 11:42:53
1
Fay🎀 :
This year? Never again💔
2025-11-05 23:01:18
5
J💕🎀 :
Me few hours ago🤧But I don go buy chewing gum chop first😭😂😂
2025-11-05 18:12:43
45
𝔇𝔬𝔯𝔦𝔰 🥀💕😘 :
This was me yesterday. But I’m glad I feel better now 😌
2025-11-06 08:18:49
1
GOD$MIND :
So as you video ur self post now means say you don try?
2025-11-05 20:24:48
7
Wendy 🌹🦋 :
I get tired of crying 💔😭I pray God hear my cry and show me mercy 😭😭
2025-11-06 09:44:38
1
ꨄ__𝐉𝐨𝐚𝐧𝐧𝐚ꨄ💕 :
Omo I no come understand again, I even think say na my hair Dey do me I go cut hair still no different 💔😔
2025-11-05 17:17:52
174
Lonely💔Dps💔 :
Omo tears no Dey my eyes again i am tired of everything i am giving up 😭💔
2025-11-06 14:27:38
1
To see more videos from user @specialsweetlife1, please go to the Tikwm
homepage.