I no do pass my self bomb am today bill and $300 the next day 😭😂💔
2025-11-05 08:01:14
110
EASY MONEY 7 :
Lotto😮💨🏆
2025-11-06 16:08:18
6
VÍĆŤØŔ :
I put am €8k first bill for package the woman run 😂
2025-11-05 09:47:59
63
Fàvøūřitè søn🎭🧃 :
📸😂👏
2025-11-06 00:59:34
39
evill531 :
We no come play 😒😂😂
2025-11-07 12:08:29
5
kaley_cuoco118 :
Pour me toto water guy 🙏🏾😭
2025-11-05 22:08:33
28
username_not_found860 :
Abeg who go teach me any update 🙏
2025-11-08 19:22:30
0
𝒜𝓎𝑜𝓂𝒾𝒹𝑒🥷❤️ :
Na to stay house this December
2025-11-06 15:28:02
8
🌴bîg_ drèæm$🦅 :
one of my guy put e own $5k omoh dey cl drop $3k today ajeh 👹😂
2025-11-06 07:32:06
8
Sabrina Kate :
My client day tell me say him day expect money Saturday..not knowing say dem don run cheque for d werey 😂..u wan use cheque wey no go drop pay me keh?…😂
2025-11-06 22:33:11
6
Ⓜ️I TCH🔥 :
7kR$ to earn R$800,000.00😩😅😅😅😹
2025-11-05 05:35:49
31
. :
2025-11-05 11:09:44
23
່ :
The money de but I see chirtsmas and new year as normal day o
2025-11-05 12:18:36
17
A🦦💐🌷🌺♥️💄 :
My bby get personal Singapore 🇸🇬, just incase , he Dey give good rate also
2025-11-06 15:45:12
9
TOHEEB🥶✝️ :
2025-11-06 06:46:10
9
️ :
I need some crazy dating billing for December abeg 😂
2025-11-05 17:09:13
6
愛 :
Small 1350 o😭
2025-11-06 02:15:34
8
Seyimax :
So all of Una dey do Yahoo 😒
2025-11-05 10:52:55
47
Nonchalant❤️🩹🕵️♂️ :
Make una pour me kunu 😭
2025-11-05 18:09:16
17
____ :
Omoh this comment section na billion talks oo. And I still Dey 1k 2k dos🥺🥺
2025-11-05 19:40:23
3
To see more videos from user @famous_gee3, please go to the Tikwm
homepage.