I also eat aseje I almost got mad for like one week I no get my self Life go faaaaaaaar😞
2025-11-07 09:17:20
2
_🅾️teG🅰️_ 🔋🅱️🅾️❗️❤️🔋🔞🔊 :
But trying will help a lot
2025-11-07 10:35:49
3
Olamide :
Oga do juju o don’t let them motivate you o 🧏
2025-11-05 07:33:44
120
STEADY :
Even I sell my property go do juju funnest part be Shey police carry me with the soap and lock me in cell for a week 💔 🤦
2025-11-05 11:22:16
27
LolalolaniMomoa :
I just use my school fee do Evian 🥹😭and I never see anything 😭😭😭
2025-11-06 19:07:03
6
Bibzyjr :
Juju no dey give any body money. I don dey talk since past 4 years ago and I’m a living testimony of without juju we can make money. Yahoo is all about luck and opportunities. Keep trying and have hope
2025-11-05 14:03:52
34
Damobanks :
Some people no still believe shey without JuJu Dem fitmake ham, as long as you get believe in God and yourself Life can Go from 0-100 for you ajeh 💯
2025-11-06 13:37:14
9
bobola503 :
The biggest mistake I made this year nah because I take Juju play ooo
2025-11-05 11:57:46
20
Chukz :
LOL
2025-11-05 18:55:22
1
AY_Exchang :
Help me repost plenty pass comments self waiting dey xup bro 🙄🙄
2025-11-07 00:04:14
1
OLA EURO ❤️⚠️ :
Babalawo
2025-11-06 16:21:20
1
CYPHER X 😎👑 :
bro I bath soap so Tay I start to dey mix local pope soap + Islamic pope soap+ celestial pope soap+ perfume at once brr
man almost craze 😂😭
I broke back church rat after 😭😂
2025-11-05 13:39:21
7
__🅰️Yℹ️NDĒ__♊️ :
Shey you give person belle ni mugun give person belle first 😏
2025-11-07 06:09:41
1
ønly One Shola🧊 :
na true bro among my friends na me do things wey I no fit discuss with anybody,still yet nothing change
2025-11-05 21:04:39
7
Omotolani :
I still dey talk am wen ur time comes you go shine… no be matter of juju
2025-11-06 05:40:33
1
Cleric Faruq A AL BURHAN :
No b lie 🔥🔥🔥 all is not about juju
2025-11-05 06:50:19
12
adekitanserkeraya :
is not everybody soul is work working for that is life
2025-11-07 09:42:40
2
Kayode :
E go be yen Ko sure oooh
2025-11-05 15:28:23
3
😈👺🫀 :
Hmm ok 😂🤣
2025-11-05 10:05:19
2
olayinka...masoroo :
Some time you have to run bro 💀
2025-11-06 18:05:22
2
ÕĞ MŰŞĒŘǏ :
Dey play you never meet confirm plug 🔌 nah why
2025-11-05 09:36:50
4
D$$$ :
Same me na god save me oo I eat Aseje i wan run mad
2025-11-05 07:16:09
2
🧤$ T A ¥ PAID🪖💚🧤 :
He con be like say na me you dey follow talk omo 💔 thank God for life sha 🤍😞
2025-11-05 14:58:55
13
To see more videos from user @kabelly_osha_1, please go to the Tikwm
homepage.