@bigwisdom6: 😆#fypp

WIZZY 🛍️❤️🦅
WIZZY 🛍️❤️🦅
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 November 2025 21:10:52 GMT
66371
13751
157
701

Music

Download

Comments

tiwa3464
BØBØ EÜRØ💫 :
Ie get why😂😂
2025-11-09 08:53:08
1
keanureeves96ut
Keanu :
7 years cl look like joke to you?
2025-11-05 10:10:42
45
searchmars8
searchmars :
My guy no go anywhere .. he cash 200k for my eye… idk how much una dey collect wey una dey sleep casket
2025-11-08 16:08:24
0
supreme.264
📿Supreme📿 :
I get paying work since 2 months I nor use juju nor be everything be juju
2025-11-09 11:24:33
2
godwinrich04
🥳Godwin📿 Rich🏖️ :
Nah God be our hope for this side 😇
2025-11-06 19:10:57
16
bigsofty001
💀Bigsofty♑️🐐 :
Mama way spoil me finish wan run 😒
2025-11-05 05:44:37
186
wz.reachoutpage
Warren Zeiders :
Skuddy 😭💔
2025-11-07 18:59:37
0
spackle96
Spackle :
Baba say make I dy go say she go write me by herself 😌😌
2025-11-05 12:10:56
39
only_one_kelvinlamba1
Say Hey to Kelvin 🙈🧃🍇🍌 :
Werey block I buy new number text am in block I buy again text am 😅😅🔥
2025-11-05 17:45:05
7
favourmini1
MINI-GRAM🌴 :
Everywhere Good 😭
2025-11-07 14:29:25
2
smart.money.of.ir
favour 🥷☦️ :
My own don run but I go bring ham back I nor get joy 🙂
2025-11-05 16:09:24
10
samuelthe1st5
JUST BIGGIE 🛍️🚀👾 :
Because how I wan take continue this lifestyle 😂😂
2025-11-05 04:19:13
48
pay.pal001
最大 PayPal :
My own 2 years I no gree oo😂i the paste different pattern 😂
2025-11-05 13:02:52
8
maxwellbaruncio
Maxwell_Baruncio🇧🇷 :
You and the baba 😀 go do the work together 😆😆
2025-11-05 18:55:20
1
big_manuel_1
BĩG MañũeL👹♣️ :
Who need celeb update and format
2025-11-05 08:33:34
3
big_jakarta_ov_abuja
BiG JAKARTA 🌞💫💤 :
I tell baba to open casket say nab 2months I wan sleep inside because I no want make my mama run and nah transformer she go pay soon no be wire I day fine oo 😡😡
2025-11-06 11:56:02
5
yrn.waris
yrn🦇 :
If e reach ur turn go sleep for mosque😂😂
2025-11-07 00:08:56
0
m_a_t_e_o_2_47
💔♋️ :
He go finish Wetin he start 😂😂 cause who he wan leave me for 😭😭😂😂
2025-11-05 14:07:36
14
hey_xcel
🧣Xcel★ :
paste the work may I hold am down till after the 3 days bro
2025-11-05 08:05:24
8
lit.funds
Say Hey to L📍t 🫧🕳️ :
If he reach like that do am ooh 🤣
2025-11-05 06:55:14
7
keanureeves70391
DARIN :
make I go pray for altar first then make vow
2025-11-06 01:43:37
0
alwaysthebad0ne
ɪᴋᴇᴄʜᴜᴋᴡᴜ 😡 :
No gree oo 😡
2025-11-06 15:44:10
2
f.u.n.d.z0
SAY HEY TO FUNDZ ❤️🫶 :
I fit enter casket because of the matter☹
2025-11-05 07:51:56
15
yvl_klumzy
Snap :fwklumzy :
Hin still later run 😹🙏😭
2025-11-05 19:15:02
2
forevertakinginusdt
🤍ẞillinGgotpaidtoday🧃🌴❤️ :
Take am play first 🤬
2025-11-05 12:15:40
1
To see more videos from user @bigwisdom6, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About