@forthegaddamnbeeches: Make una help me abeg😭

21
21
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 06 November 2025 20:00:55 GMT
63361
10291
95
2690

Music

Download

Comments

special_4kt
5daysnoweed🤷‍♂️ :
Na food money I just de see😭😂
2025-11-06 22:28:45
99
hund_cho
𝗛𝗨𝗡𝗗"𝗖𝗛𝗢 :
omoh na BEC I dey fyn wire don taya me 😅😪
2025-11-06 20:07:23
27
nakams042
Nakams✌🏽 :
Aswr e reach to ask if una get upd wey go Dey pay even if na one one k j dey or correct score I Dey available
2025-11-07 22:07:22
0
bhadboimillie
Millie 💪🏾🫀 :
Yes Nha Babalawo I dey do no be fraud 😂
2025-11-07 02:03:58
2
tamzi.fund
️Account not found :
Na food and clothes money I just dey see 😂😂
2025-11-07 06:26:45
6
mai.dala
💰MAIDALA💰 :
I thought na only me on this 🙂
2025-11-07 00:24:01
9
tommy.pizzle
Pizzle :
Me I no even see food money na sub money if I use am chop like this I fit no sub for like one week
2025-11-07 05:35:40
2
silverg0tpaid
✞ :
I just dy find cl wey go dy give me like $3k every week 😭😭😭
2025-11-08 00:17:13
0
march1786
• :
I no even dey see anyone
2025-11-07 10:26:25
2
olareece7
Olareece7 :
I wonder oo 😩
2025-11-07 20:26:43
0
momonlyboy
Sosa## :
We many when Dey this situation .
2025-11-07 11:50:26
1
mueez_blessings
Mueez :
Thanks to dating oh 😂😂
2025-11-06 23:26:51
2
_damilarey
ℳ𝒾𝑔𝒽𝓉𝓎 🤍🪵 :
Too real
2025-11-07 21:47:34
0
torahvee
Torah vee :
Even the food money no easy self 💔
2025-11-06 22:54:17
3
olamidechase16
🌴ABDUL AZEEZ 💜 :
I Dey reason am 😳
2025-11-07 07:40:23
2
valid_083
V-A-L-I-D :
I dey tell you brrooooo lol
2025-11-07 01:54:37
1
xlowismuller
𝐡𝐭𝐭𝐩𝐬://𝐌𝐮𝐥𝐥𝐞𝐑🧱 :
Real
2025-11-06 23:30:39
1
invextorleo
Leo :
Na only Cana I dey fit buy and chow
2025-11-07 07:37:51
2
chalet38
Cha let🍒❤️ :
E reach to ask coz🙂😂
2025-11-07 19:04:24
0
sanntosgreatness
Greatness⚡️ :
Nah only good and clothe I Dey see I struggle to see my rubber bike 😂💔
2025-11-07 07:41:06
1
jafarjawad02
Oba$ponsør🦅 :
Naso so guiding money I Dey see😂😭
2025-11-06 23:14:17
1
succeed016
SUCCEED✝️🍁 :
I deh tell you 21 …..I go just Dey think guy 😁💔wetin them Dey write
2025-11-06 23:18:26
1
joeparaa
joeparaa :
I don think tire 😂💔
2025-11-07 01:58:30
1
accountnotfound4552
😶‍🌫️Toritseju🧜🏽‍♂️ :
I swear 😂
2025-11-07 19:35:41
0
kilogbede1
kilogbede1 :
Na sub and Garri
2025-11-07 08:41:45
0
To see more videos from user @forthegaddamnbeeches, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About