@julivisuals_21: #julijayvisuals #davidoofficial #5ive #5iveAliveTour #Davido5iveTourIbadan

JULIJAY VISUALS📸🔥
JULIJAY VISUALS📸🔥
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 09 November 2025 18:34:59 GMT
103900
7984
141
278

Music

Download

Comments

vickymaniagram
vickymaniagram :
Omo the stadium self no full
2025-11-09 22:55:13
32
djfhemight01
Djfhemight :
Na Davido dey do tour na Olamide you dey vibez on Olamide na baba
2025-11-09 20:12:48
190
eedu949102y
eedu949102y :
I want Africa friends🥰
2025-11-10 02:17:31
0
jadinrex
🥷🏿ŘĚX🥷🏿 :
Na this one’s be wan compare themselves with Enugu?
2025-11-09 21:56:33
49
ray_undisputed
🇺🇲OMO OLA UNDISPUTED :
Make rain just start 😂😂😂
2025-11-09 22:17:43
16
classic_adefunke
Classic Adefunke🦋 :
When una dey go home like this
2025-11-09 21:50:59
25
egolove53
Big Nancy🥰🥰 :
Make una comot cap for Enugu 😂Ibadan no full
2025-11-09 23:45:56
2
oluebube43
🌙💘presh Love💚💖💘 :
Omo eeh Enugu na number one ☝️nothing una go tell me
2025-11-10 00:33:26
0
joshuamporterreal
𝐉𝐨𝐬𝐡𝐮𝐚 𝐦 𝐩𝐨𝐫𝐭𝐞𝐫✪ :
See my friend wey talk say him no get money 😳😳😳
2025-11-09 22:54:36
9
sog4750
sog4750 :
Ibadan wa ooo😂🕺 omoh nah school wey I dey coz this ooo😪 I for attend 😅 Big Love to y’all❤️don’t forget to stay safe ooo
2025-11-09 20:51:10
28
inkredible69
Leave Me Alone :
omor which kind stadium be this? Uyo has the best stadium, thank God for Sen. Akpabio
2025-11-10 01:56:07
1
ayoade232
Ghazali Mubarak Akanbi :
Thank God I don’t show up again 😅
2025-11-09 21:23:45
1
__harbdul.aziz
Arbdul_Aziz :
Una no guide for Ibadan
2025-11-10 00:21:27
2
chocomama121
mhiz choco :
😂😂😂The other videos dey my story 🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰
2025-11-09 23:32:16
1
temmy_tope47
temmy_tope47 :
Naso e be? Na e Ona nor tell me😭😭😭
2025-11-10 01:51:46
0
s_a_m_m_y30
Sammy💚 :
Efcc 🤔
2025-11-10 00:13:11
0
happy.johnson81
Ayomide :
make anybody no thief my phone oo 😂
2025-11-09 21:54:11
1
eniola.oo7
꧁༆🦋Joke♒️🧜‍♀️ ༆꧂ :
I never enter for the past 2 hours 😂🤲🏽
2025-11-09 22:08:45
7
abifadey
Abifadey :
if nah church vigil or asalatu, they won't go oo,
2025-11-09 22:15:51
6
boyalone05555
Boy_Alone 🥲💔 :
On my way to liberty stadium now sha 😊
2025-11-09 23:09:29
1
oluwatosinolamide2
Oluwalonimi-neeza🌹 :
Shey trinity don see davido sha 😂😂
2025-11-10 00:01:23
0
iamgreatnez
Dominic :
I dey use eyes find my babe here o
2025-11-09 23:45:27
0
daymaker302
Moon wills💕Skincare Vendor :
Is this all
2025-11-09 22:25:27
0
sir_qudexz
__AYOMI🍫🌴🥷 :
Make nobody sha no step on me 😊
2025-11-09 22:07:47
1
smartsedorv
Smart :
As much as people dey pack shift for abroad Scotia arena full pass the this
2025-11-09 23:40:45
0
To see more videos from user @julivisuals_21, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About