My guy na the worst advice be this, once you bring the first person down you're gone, those people dey reach 50
2025-11-21 04:32:06
22
Aradella :
Since this year for new nyanya we no dey sleep ooh😩
2025-11-14 07:27:00
20
anthonymathew49 :
Sharp update nothing like town this period everywhere the boil for country
2025-11-25 18:20:53
0
kemi♥️ :
them park my neighbor laptop
pressing iron gas cylinder
yesterday
2025-11-14 18:46:27
3
Rikki :
Those guys Dey carry wicked torch light come burst person house for night oo… them burst us carry our phones for Ado Omo their torch light no be here o 😂
2025-11-20 20:45:09
1
Miranda Lambert :
bandit bust in masaka on Thursdays oo
2025-11-24 23:53:37
0
️ TABLET 🌓☝🏿 :
Omo 😂😂
2025-11-23 15:16:08
2
ScantoScala🦅❤️ :
please what country is Nyanya maraba?
2025-11-15 07:52:13
6
Dimi ❤️ :
E say na downtown 🤣🤣🤣omo mehnnnnn una Dey talk things o
2025-11-13 22:15:27
159
DatfynEdogurl :
How far we go fit use am for EFCC curiosity made me ask😳
2025-11-21 23:54:11
2
UGEGBE ❣️👑 :
AS A WOMAN I DON FIRST BUY PEPPER SPRAY, 🤣🤣🤣😂 WOTH JACK KNIFE, , DAMAGING DAMAGING DAMAGING,
2025-11-21 10:51:58
2
Big Pablo :
I swear
2025-11-25 13:02:10
1
Great Personality :
abeg wetin me kala 🤷 i am lost
2025-11-22 23:02:14
2
Lhørd HN :
Nothing like that for nyanya😒😂
2025-11-14 15:50:17
4
Apostle...🦟 :
E clear 😇
2025-11-14 15:31:49
1
Davo Richie 👻🔫💯 :
Na who guide them dey Robb sha 😔💔
2025-11-14 23:02:11
1
Akpa Joshua Ebere :
Omo
2025-11-14 09:25:52
1
Annie Richie :
best advice I have seen today
2025-11-18 12:11:57
0
Simplex Daisy :
sharp update 🤣
2025-11-23 13:09:47
1
Dj WeezY TMA :
😂 Why is this so funny 🤣
2025-11-23 09:25:21
1
OC HE 🌎🇺🇸 :
Aje na too buy tools oo
2025-11-22 00:00:15
1
𝕊𝕒𝕝𝕒𝕞 :
If you hear area area fah?
2025-11-14 09:02:05
1
(😭19/01/2025😭) :
Omo they really showed us shege last year December both woman and men de outside de fight for their lives omo this year am still in school o till on de 24th of December before I go enter Aku village them almost kill us for Mararaba last year we de use android and iPhone for day time then use Nokia touch light for night 😂
2025-11-20 11:18:01
1
>>>>big jonny<<<< :
bro we don mount
2025-11-21 06:28:06
2
Alhaji Khandy :
Confirm with thanks 😈
2025-11-14 16:31:08
2
To see more videos from user @originalldave, please go to the Tikwm
homepage.