Me wey de confirm $2k before now I know see 10$ since August now ๐๐
2025-11-15 22:00:11
238
KENZO FX๐๐๏ธ๐ญ๐ :
U and who no see?? Na only you oo ๐
2025-11-15 22:50:34
100
IRE๐ :
We go see billion soon base on believe ๐ข๐๐ข
2025-11-18 07:21:50
1
Ghost :
The struggle ๐๐ฅบ
2025-11-17 18:55:13
1
ล ฬฃลNฬ ลF ฤลฤฤฤ ๐ฅฐ๐ถโ๐ซ๏ธ๐คฌ :
I see $2500 this month good God ๐๐๐๐๐
2025-11-17 04:26:21
6
The shutterโ๐ป :
You no what? Just sell that 16 and Meet Me at ijebu jhare ๐๐น
2025-11-17 18:21:51
1
์ด์ฃผ์ฟ ์ผ๋ฆฌโค๏ธ๐ฅท :
I just collect $80 since the beginning of this year ๐ญ๐
2025-11-16 07:50:42
12
๐๐ฌ๐ข ๐๐ ๐น๐ง :
Who need Celeb update and format?
2025-11-15 23:58:12
3
Ibrahim ุฅุจุฑุงููู ๐ค๐๏ธ :
You don reach this stage ๐ญ๐
2025-11-17 08:49:30
7
Emmy๐ซ๐ด :
person no even fit de sleep again ๐
2025-11-16 00:29:00
38
trustgod407 :
Make una dey deceive una self
2025-11-17 01:53:21
2
073๐ซ :
Guy I don tire itโs been 5months I bag out last I don use all my savings look for more update. I just deh watch TikTok & IG everyday please if anyone has sure update ion mind to do homeboy in as much the update sure I deh loyal bosses๐ญ๐
2025-11-16 05:58:42
7
donald5t0 :
Omo facebook wan send me go back village ๐
2025-11-16 21:49:12
12
OSELU๐JNR๐ฅถโค๏ธ :
Savings sef don finish ๐๐ฅน
2025-11-17 18:10:01
3
๏ธ :
Dem no even believe me again ๐ญ
2025-11-16 00:04:19
34
BIG FEMI ๐ฅท๐ป๐ง :
$10 be like wire ๐๐
2025-11-15 17:52:21
69
gabbyrichie :
Fr guyyy since Feb ๐๐๐ญ
2025-11-16 09:40:52
5
MR FX๐๐๏ธ๐ชซ๐ฐ :
My old cl still de regard me God de the settings๐โค๏ธ
2025-11-17 15:07:48
1
๐ฑ๐๐๐ ๐๐๐๐๐ ๐ช๐ :
I don pack condemn iron wey I go use survive today nah aboki remain ๐
2025-11-16 10:33:33
17
Gustavo ๐พ :
you and who ๐ l dey see k$
2025-11-17 17:08:46
1
Austin :
GOD I thank u ๐
atleast I see de see money and for those of u wey don try wey una see money GOD go do am no fear ejeh ๐ฅบ