@___ur_boy_gman___:

KUNLE🤍✨
KUNLE🤍✨
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 16 November 2025 08:21:37 GMT
73100
15878
183
1889

Music

Download

Comments

to_ny091
TONY🏌️‍♂️🌴🛍️ :
I com dey cover face anytime i fly am 😪
2025-11-16 08:29:15
143
ayoshubomi
OTF🖤🌗 :
Una still dey see money fly bikes?🫩Omoh God when🥹
2025-11-16 09:19:56
73
degeneral810
GENERAL ❤️‍🩹🥷🫥 :
Guy nah everyday I Dey do like Superman up nd down lol 😂, I pray 🙏 one day I got my ride too 🙏🙏🙏🙏💔😔
2025-11-19 00:56:25
0
sighs105
FEMI🖤🎚️ :
Okada Egbeda 😂💔🚶‍♂️
2025-11-21 19:42:24
0
mubrick_cash_001
₱Ø₴₴Ɇ₴₴ ĐɆ₥Ø₦💔🥷 :
Best in trekking😔😞💔
2025-11-16 12:57:44
34
mevsme023
mevsme023 :
Breeze commot cap for my head shame catch me to drop pick my thing up cos nah where people Dey Omo I wan cry 🥲.
2025-11-16 10:52:37
8
oscarchisom19
𝔅𝔦𝔤 𝕍𝔬𝔩𝔱𝔞𝔤𝔢🚀〽️ :
perfume go comot for person body finish before e reach where e dey go 😔💔
2025-11-16 13:28:28
7
only.roland.001
Mighty🥷🏾 :
I know this guy is going to get his dream car this year
2025-11-16 08:33:10
19
rustyontt
Rusty🦅 :
Always depressed😔, Financially unstable school stuffs is killing me inside man💔 haven’t been happy since this year started faking everything so people won’t be worried about how I feel🥲 but never doubted God it would be good at the end of the day😅🤍.
2025-11-17 09:45:56
5
vic_tory220
😔 :
Omo I de trek like mad 🙃
2025-11-17 22:44:50
3
askofcyprus
.💮 :
I Dey fly am my hair go come Dey dusty 😂😩💔
2025-11-16 09:30:53
8
zaiah.dc99
ÐFŴ_ⓏⒶⓎⒶ ⚠️🍾 :
You don repost all the car videos wey Dey my FYP 😔💔
2025-11-16 08:28:33
2
d.f.wfuad7
̷F̷ ̷U̷ ̷A̷ ̷D̷ >📷 <💰 🦅! :
Na God talk say mk I get friend wey get bike wey dey carry me😹
2025-11-16 12:40:36
0
youngpee91
youngpee91 :
Na uber I dey carry now omo shame deh catch me on bike with drip😢💔
2025-11-18 19:50:54
1
__trustee
__Cute Urhobo Boy🥷 :
Best in trekking 😔
2025-11-16 09:00:17
7
littlebrown73
DND🚀💱🛍️💕 :
Omo
2025-11-16 08:26:56
2
pl_3080
𝒫ℴ𝓈𝒾 ħāțēġūřłs ☹︎ :
Best in trekking I don trek tire💔
2025-11-16 14:58:01
0
r_i_c_k_y_001
️ :
Best in saying “E no far again we go soon reach with Leg” 🦵 😒
2025-11-17 17:39:49
1
olamilekandc073
DC😗💀 :
I don get personal bike man 😭🥲
2025-11-16 11:58:39
1
only1pero1
🎚️Pero 💚🧃 :
I get my personal bike man I don tire brrr 😫🥵
2025-11-16 09:46:50
2
blessing_dgaf
DIMEJI💥💖🥷 :
No follow me drag d award nah😭
2025-11-16 18:33:15
0
eli.dgaff_
O0:O0 🫀 :
Person wey fly bike today fit fly p-jet tomorrow 😎
2025-11-16 14:10:39
2
investorjago7
DAYO🖤🀄️ :
Guy😔💔 dem don sabi me for bus stop seh
2025-11-16 17:39:22
0
evil_kevin33
𝐊𝐞𝐯𝐢𝐧 :
Bro I really like Your videos can you do a video for me pls about Depression I’m just 20 and I feel like I’ve failed in life 💔💔😫
2025-11-16 13:27:55
0
nostress950
No stresš :
Like guy 💔
2025-11-16 14:36:35
0
To see more videos from user @___ur_boy_gman___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About