@kelvin_igbinedion: Gym Get Advantage😂 #vdm #mrjollof #viraltiktok #airport #fyp

IAmBigger♍️
IAmBigger♍️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 November 2025 10:38:06 GMT
16436
704
98
393

Music

Download

Comments

petrisblaze
Mrs D❤️ :
Ewo this fight na real o😢😢
2025-11-17 10:44:33
23
prechine_skincare
ANAMBRA SKINCARE,APHRODISIAC :
This guy beat vdm o
2025-11-17 16:28:37
2
holy.gc
Swag.gc.ca 🇨🇦 :
Forgot jollof strong, see as e rush vdm still push am fall
2025-11-17 19:19:52
0
owebilli
Owe billi :
Una carry people life dey play 😂
2025-11-17 18:49:13
0
dannyflame10
Dannyflame❤️‍🔥 :
😆😆😆 and vdm dey laugh
2025-11-17 15:57:07
0
createsearchsight
𝐉𝐨𝐬𝐡 🇳🇬🇵🇪🇱🇷 (RRE :
Notin where I never see my country people 😂😂😂😂😂
2025-11-17 19:05:42
0
nurseohani
RN/OHANI👩‍⚕️ :
Nobody get full clip from 1-0
2025-11-17 10:51:36
5
sammy_wrlds
Sammy 💫 💞 :
😂
2025-11-17 19:28:33
0
user3659247077885
Mariana :
why dem hold VDM hand and allow the other guy beat am😒
2025-11-17 15:28:23
17
callmeglorious1
Glorious❤️❤️ :
I never fight for ground finish na to go fight for air
2025-11-17 13:44:53
7
prince_daniel811
Prince Daniel 🤴 :
I like as e wear am 500 😂😂🤣
2025-11-17 13:27:44
0
sugar3339
Mimi 🥰💰🤑🦅 :
See as body dey sweet me 😭😭😂😂😂💔💔
2025-11-17 13:54:02
7
idris_kushimo
Kush🤍🇳🇬 :
Na only you don post at least clearer view wey d remaining 1
2025-11-17 14:58:45
7
bigrejee
Big Rejee🧸 :
Dat uppercut tight 😂
2025-11-17 13:57:16
10
eminenceskit
Eminence skit :
Hold am like toy😂
2025-11-17 13:30:00
1
sweet_choco01
Sweetest Choco :
Ahh gym nor be scam 😂😂
2025-11-17 11:42:14
3
marysandra_05
Mary Sandra :
Werey fun lorunpa 😂
2025-11-17 16:16:40
1
twenty0neeeee
️ :
Vdm na talk and do 😭😭😭
2025-11-17 16:27:04
4
avocado_janet16
Cicillia bitoni :
Why una Dey hold vdm
2025-11-17 17:26:23
0
chisomeje_collection
chisomeje ❣️ :
na buchi dey separate ooo🤣🤣🤣🤣
2025-11-17 13:25:34
1
ahnnyahn
AhN 💋 :
Abeg drop story time for us 😂🙌🏾 Full gist
2025-11-17 11:33:39
1
amama_360
🤴AMAMA🤴 :
Full video Dey my story 😂😂
2025-11-17 17:58:57
0
angelex22.com
Graced🌹🌹 :
Nigeria my country 😅
2025-11-17 16:03:37
0
cantonia001
CaNtOnIA 😈 :
You Dey craze Abi 😂😂
2025-11-17 18:16:21
0
darmy_lola
DAMILOLA❤️ :
The poor Indian man😂💔
2025-11-17 17:20:24
0
To see more videos from user @kelvin_igbinedion, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About