@therealfreshoutmedia: Week wey go sweet nah from Monday you go know..😂💔. #vdmandmrjollof #freshout #fyp

therealfreshoutmedia
therealfreshoutmedia
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 17 November 2025 11:30:36 GMT
364924
26083
219
736

Music

Download

Comments

wb_emmanuel
wb_emmanuel :
If no be jollof wey VDM cook today, Weytin I for chop today 😹😹😹😹💔💔
2025-11-17 17:53:43
4
emmyppeter2
SIR P😍❤💓 :
but e get one blow mr jollof give vdm..e enter😁
2025-11-17 16:21:17
1
velarcruz
VΞŁᗩR CRUZ🎭🦍 :
Full video of Vdm and MR jollof fight Dey my story 😁😂
2025-11-20 13:31:45
0
alexandra_erd0
Alexandra_Erd🎀🦋 :
The video is on my story and page 😂😂
2025-11-17 17:04:53
0
humblenation44
𝙷𝚄𝙼𝙱𝙻𝙴✮𝙽𝙰𝚃𝙸𝙾𝙽✞︎ :
VDM and jollof fight full video dey my story 😂
2025-11-18 13:46:55
0
oh_.5ive_
Big 5iveeee🤝🎉 :
Abeg make government set another fight for them😂😂gehgeh go ref
2025-11-18 06:16:08
0
k__e__n__s__h____
✝️Steve Kensh💲 :
December never reach VDM donfinish jollof ooo😂😂😂😂
2025-11-17 22:20:56
0
ericjohnson429
ericjohnson429 :
God save owner say the plane never move because, the plan for carry owner go where owner nor know
2025-11-17 19:11:58
0
sohelpmegod8
🔊🎙️🎧🎤🇬🇧🇳🇬 :
If she likes you everything is free but if you like her everything is fees. Greet me after reading my comment.it's easy to open tiktok but to close it is a spiritual war😂😂
2025-11-17 15:42:40
0
samzycruz_01
SaMzY🪵🥷🌚☻️ :
vdm na air bender... e dey fight for air 😂😝
2025-11-17 16:22:34
0
mr.lowkey38
🇺🇸 DADDY :
E pain vdm say space no Dey 😒😂
2025-11-17 13:37:28
613
curlyhair691
@Joseph🤧💝 :
y man go dey bite during fight u be princess 😂
2025-11-17 15:36:30
202
___kazzy_
🤡 :
Omo the complete fight video Dey my story 😂😂 vdm bad
2025-11-17 14:30:14
74
smallwi2
ÄYØMÏDÉ$ :
First man to fight on air😂😂
2025-11-17 16:08:39
65
emperors0001
Big Emperor :
Full video of Vdm and MR jollof fight Dey my story 😔😁
2025-11-17 15:35:05
11
alexandra_erd0
Alexandra_Erd🎀🦋 :
Video Dey my story 😂😂
2025-11-17 16:43:12
7
smart.bm0905
Smart Bm.❤️🚀 :
Family check my story 💔🥺
2025-11-17 11:53:33
11
big.drea7
big drea :
I hear say dem beat jellof on airplane mood?
2025-11-17 16:01:05
9
destin.y.m.m67
😈ĻÏĻ ĐŸ😈 :
bro just made history, the first man to fight on air 😂 🔥.... Airbender 😳😂
2025-11-17 15:56:16
16
anderceo1
️ CEO group of companies :
b lord go dey pray make em no jam b lord one on one
2025-11-17 16:39:27
12
samzycruz_01
SaMzY🪵🥷🌚☻️ :
e no go better for that man wey hold vdm right hand 🙁😂😂
2025-11-17 16:24:32
6
hadeniyi32
FOCUS🍁💙 :
Luxury fight 😂
2025-11-17 14:13:12
8
miss_obehii
🎀Presh🎀 :
The fight Dey my story sef😂
2025-11-17 18:51:50
5
shakzy32
BIG SHARK❤️🙂‍↕️ :
vdm and jollof fight dey my story right now
2025-11-17 17:58:41
5
To see more videos from user @therealfreshoutmedia, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About