@dfw.loyal8: 🤣#foryou #blowthisup

Dfw Loyal
Dfw Loyal
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 18 November 2025 20:07:25 GMT
74615
12088
220
1106

Music

Download

Comments

artbyliam5
Art by Liam :
Seductive eye keh 😂baby I swear this Cana just Dey carry me reach Canada even without Canadian visa 😂
2025-11-19 11:47:47
71
riky10848
Riky🙂‍↕️ :
My mama say she like the way my mood Dey change 😂😂💔
2025-11-19 08:12:25
232
chizzy5400
. :
Me wey don muzz 😂
2025-11-19 13:29:24
22
rukkystin2016
RUKKY BENSON💞 :
Too real 😂😂they will belike Rukky you’re too quiet for me wey cana done muzz me😂😂no power to talk 💔😫😂😂
2025-11-19 06:48:15
82
dammymikel
LOVER BOY💖 :
Have a nice day guys 💕😹
2025-11-19 11:46:24
9
iamjunior_og
Junior OG :
She go think say na clear eyes 😂
2025-11-19 08:18:04
50
aphrodite_559
aphrodite_559 :
me way dor goo😂
2025-11-19 15:07:32
12
enyioma_david
David of celeb😈😈😈 :
my mama says nowadays you're calm then before 😂😂
2025-11-19 12:20:19
0
that_gurl_tj28
Wetin~Concern~TJ🙂‍↕️💆😊💘 :
Like say i even Dey see am before 😹😹💔
2025-11-19 12:45:46
0
prettyp513
Prettyp 🦋 :
E no mean jor
2025-11-19 09:12:41
3
youngstargir
Fresh🙈❤️ :
Ur eyes re so seductive Oga i don high 😭😂alcohol nor good for me
2025-11-19 15:44:35
1
stay__wild36
STAY WILD🐍❗️ :
My mama say she like the way I Dey always Dey cool for one side these days 😂
2025-11-19 11:22:21
0
_aljamaly_
🏦 :
Me wey don yenk 😂
2025-11-19 14:13:15
3
slim_gurl107
_MOLLY🥺💞 :
Rs😂
2025-11-19 11:56:26
0
biggestdc77
BiggEST DC ⛎ :
Aswer
2025-11-19 12:11:34
0
thatslimgurlmira
Thatslimgurllmira👅🍒 :
Omo😹💔
2025-11-19 16:30:42
0
jus_tin031
𝔾𝕠𝕕𝕗𝕣𝕖𝕪 :
That kind thing 😁😂
2025-11-19 10:07:04
0
godneverfails011
God Never Fails 🥶😇 :
Na the smiling part Dey sweet pass 😁😁
2025-11-19 11:36:34
0
nonchalant__015
NONCHALANT🤷🏾‍♂️😒🍫 :
I take am go church my pastor de read bible i de smile 🥹😁🤦‍♂️🤣
2025-11-19 16:36:57
0
ojukwu777
Ojukwu77 :
Me Wey the stare at nothing 😂😂😂
2025-11-19 07:30:54
5
yung.k56
Yung k😈 :
No be lie 😂
2025-11-19 12:30:44
0
favourclue7
Favy💝💝💝 :
🤣🤣🤣stop
2025-11-19 16:02:38
0
jenniferjonah70
JJJ💙🌸 :
Ooops 😂😂
2025-11-19 14:07:54
0
didiofdelta
🦋WI©️KED 😈ISOKO GI®️L💕🇳🇬 :
And the boy be dy think say I dy feel am oo 🥺😩😂😂😂😂💔
2025-11-19 14:11:44
1
ama.cute001
🌴𝐀𝐦𝐚 𝐜𝐮𝐭𝐞 🝮ꨄ💸🤑📿 :
Me wey Dey think to bag 💼 some $ she say I Dey stare at her 😂
2025-11-19 14:38:55
0
To see more videos from user @dfw.loyal8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About