@thebigactor1:

A🥰D🥰E🥰O🥰L🥰A
A🥰D🥰E🥰O🥰L🥰A
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 November 2025 09:08:30 GMT
199828
13207
1220
737

Music

Download

Comments

roy.sandwich
Roy Sandwich :
Na em make Una no get strength to face Bandit😞
2025-11-21 13:02:47
269
danmaiha
NAF'AJEBO :
Soja and ashawo na 5&6 😂
2025-11-21 17:44:53
184
alubarika.son.in
ALUBARIKA SON IN ISLAM ⚘️ :
💚Train to kill😊know savings😃
2025-11-22 08:23:22
1
user13393731779582
BASAJA_WAR_PLANNER :
Na una dey spoil our name 😭
2025-11-22 02:14:09
24
otonkorecords_
MC OTONKO :
He is just making a content nothing serious 💔😂😂😂😂
2025-11-21 17:07:48
47
diva_tiana1
Immaculata :
Soldiers $ Ashawo na 5$6😂😂😂
2025-11-21 13:33:25
3
andi.azwan13
Andi azwan13 :
i dey drive now,if I reach house I go advice you
2025-11-21 12:25:23
86
zayyanukok
ZayyanuKoko :
oboy, na you people spoil our names abiiii🤣
2025-11-23 22:55:03
0
oluwakemisola6528
oluwakemisola :
you no put the one for infection 😂😏
2025-11-22 10:17:38
10
maratusssaliha
Babyn Habibi 🌹🥰 :
u wey u no get strength💪 to fight bandit
2025-11-23 06:19:20
0
yabdul478gm
yabdul478gm :
So you forget you have mother Abi God bless my sweet mother and all mothers Amin😭😭
2025-11-21 15:58:35
23
odokim19
Odo kim :
Data suppose plenty pass feeding Bcus even ashawo fit cook food carry come give you if u do am well 😂😂😂
2025-11-22 13:11:32
4
ima7671
IMA :
na why bandit dey defeat una...
2025-11-22 10:03:02
2
oladokunvictor3
Horlad 💕 :
U no Dey play sporty
2025-11-21 21:29:04
8
orewami1
🦅Major General ☠️🪖🥷🏻 :
Commander and rsm most see this 🥺
2025-11-24 08:47:20
0
lordbless247
️ :
Na infantry be this nothing u wan tell me 😂
2025-11-21 20:50:55
7
embertarrld
matty :
for inside the 40k wey Nigerian government the pay you🤔🤔
2025-11-23 23:43:10
0
solexpluto
solexpluto :
Soldier and ashayo nah 5$6😂🤣
2025-11-21 14:42:47
24
doyenofasia
CARETAKER UMUOWERRI🇮🇩 :
Na em be say u no go last for this job😂😂😂
2025-11-22 06:30:25
6
igwe6626
IGWE TV :
Oga u foget sporty
2025-11-22 06:31:17
2
simonshadrach248
Everyoung SS :
with ur small salary u dey do this kind budget
2025-11-22 15:44:33
0
vick0240m
Vicki :
so na why my babe dey always complain say he no get money 😂
2025-11-22 18:33:02
1
quadoskeey1
WOUNDED LION 👿🦁 :
person go think say nah so all of us be now 😭
2025-11-23 11:21:24
1
olorigavymumcyufe
Triple B&T store 😍♥️🙌 :
Werey ur life don spoil 😂😂😂
2025-11-22 08:47:44
7
davidtinyangrimam
David Tinyangrimam :
mumu
2025-11-24 09:04:42
0
To see more videos from user @thebigactor1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About