@tonycruz_042: ๐Ÿ˜‚ thanks yall for supporting 15k next#goviral #fyp

GOAT๐Ÿ๐Ÿ๏ธ
GOAT๐Ÿ๐Ÿ๏ธ
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 November 2025 07:03:24 GMT
2622185
263742
3114
31699

Music

Download

Comments

abgold273
๊จ„๊ง๐Ÿ˜๐€๐›โค๏ธ๊ง‚๊จ„ :
Make dem come Benin we dey wait them ๐Ÿ˜น
2025-11-24 11:44:46
7023
callmefavour110
Fa vour ๐Ÿ˜Š :
E no go BETTER for poverty๐Ÿ™ plus who no say Amen๐ŸŽค
2025-11-24 16:57:22
3789
goodness18606
goodness :
One Hausa bike man carry me today na every minute I dey shout yohwa
2025-11-24 14:09:53
6223
saadallah_farm
Poultry farmer in ilorin kwara :
Na only prison safe pass for Nigeria now ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚
2025-11-24 11:16:55
14513
esther_jay__
๐ŸŒบEsther ๐Ÿ’•_JAY :
I Dey find bandit way I go date like this
2025-11-24 13:30:38
1419
de_oil_money4
KOSISOCHUKWU ๐Ÿ’œ๐“ƒต :
Those of us using tiktok to forget our problems may we not lack Data ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-11-24 21:53:34
154
odun5889
๊งโœฐ๐ŸŒบ๐Ÿงธ๐Ž๐ƒ๐”๐๐€๐˜๐Ž๐Ÿงธ๐ŸŒบโœฐ๊ง‚ :
omo next generation go write government note tire๐Ÿคฆ
2025-11-26 09:33:44
14
yungmakaveli22
YUNG$M :
If dem born una well come Ibadan
2025-11-24 21:34:48
36
no1wants_tobi_mine
T for TOBIโญ๏ธ :
I Dey Lagos .. come find me!
2025-11-24 07:30:23
5222
zaraaaa439
zaraaaa439 :
If them born una well, come Lagos ๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚
2025-11-24 12:58:31
184
_babybless
Ivie๐Ÿฆ‹โฃ๏ธ :
But how come bandit dy do live stream and government never still catch them??
2025-11-24 21:30:08
1053
btcboys19
BTCboys :
Watin be they account
2025-11-24 07:46:28
308
olamide3e
OLAMIDE ๐Ÿช–๐Ÿช–๐ŸŽฎ :
Akure ppl dey active make una dey cone ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-11-24 13:42:19
37
bigchika22
Rezzieboy :
Abeg if bandit Dey laugh you waiting he mean
2025-11-24 15:33:48
107
israelfx_04
แ’แ‹แฐแŽงแ’แ ๏ฃฟ ๐“ƒต :
Those are not bandits, they are military personnel in their country I think Sudan ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฉ
2025-11-24 10:50:41
300
chocomilo6188
ChocoMilo ๐Ÿซ๐Ÿฌ :
if e sure for una make una come warri we dey wait una ๐Ÿ‘Œ๐Ÿ‘Œ
2025-11-24 17:15:33
11
wisdom_son3
๐™ฌ๐™ž๐™ฏ๐™ฏ๐™ฏ๐™ฎ๐Ÿ€๐ŸŒด :
you go first think say nah knockout until you hear aboki voice๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-11-24 09:31:16
866
sweet.frosh1
sweet_frosh๐Ÿž๐Ÿž :
One Hausa bike man carry me today, na every minute I dey shout yowa ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-11-24 17:58:12
76
bosslord204
๐๐Ž๐’๐’๐‹๐Ž๐‘๐ƒ :
women and dangerous moves 5&6 ๐Ÿ˜‚
2025-11-24 15:54:57
2688
broma200
Broma_Mgba :
low key the bandits are so cute๐Ÿฅบ๐Ÿฅบ see their eyes ๐Ÿ˜‹๐Ÿ˜‹
2025-11-24 18:59:25
55
fatimohsopitan0
!แƒฆ..๐Œ๐Ž๐“๐”๐๐‘๐€๐˜๐Ž..แƒฆ!๐Ÿ˜ˆ๐Ÿ’” :
๐€๐›๐ž๐  ๐ข๐Ÿ ๐›๐š๐ง๐๐ข๐ญ ๐ฏ๐ข๐ž๐ฐ ๐ฎ๐ซ ๐ฉ๐ซ๐จ๐Ÿ๐ข๐ฅ๐ž ๐ฐ๐š๐ญ๐ข๐ง ๐ž ๐ฆ๐ž๐š๐ง ๐Ÿ’”๐Ÿ˜’
2025-11-24 08:28:08
45
mightyprosper0
Hโ‚‘แตข๐˜ด๐ฉแตฃโ‚’๐˜ด๐ฉโ‚‘แตฃ๐Ÿ‘ป :
E be like say una wey Dey shout Lagos no know wetin Dey do una
2025-11-26 04:56:25
1
oluwa_feranmi2345
precious๐Ÿ’ โœ๏ธ :
Since last week I just dey leave change for aboki ๐Ÿ™‚๐Ÿ˜Œ
2025-11-25 21:31:56
6
swt_efe
swt_efe :
This generation na cruise I swae ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2025-11-24 12:52:51
1137
endure_5
ยฃndure๐Ÿš€๐Ÿฆ :
where are you from kehh ๐Ÿ˜‚
2025-11-24 07:47:44
1154
To see more videos from user @tonycruz_042, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About