@daggisof_ph: Asari Dokubo issues stern warning to Boko Haram, avoid Port Harcourt and risk being kílled #nigeriantiktok🇳🇬🇳🇬 #creatorsearchinsight #security #fyp

DAGOGO
DAGOGO
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 24 November 2025 20:33:48 GMT
1206458
95581
2128
5371

Music

Download

Comments

glamz_by_kay
glamz_by_kay ༻❁✿❀༺ :
Omo I search asawana boys I no understand watin I Dey see😂
2025-11-25 11:00:40
1467
norasmithfrancis
norasmithfrancis6 :
One aboki carry me for bike yesterday na every minute I de shout Yowaahh 😂
2025-11-25 15:40:13
207
paulpraisecomedy
Paul Praise comedy 🇱🇷🇰🇼 :
😅😅😅🤣🤣 This man 😁😁
2025-11-26 01:46:03
0
bigpearl21
Jenny♡ᥫᩣ🖤 :
Make dem no remember port harcourt because of this talk ooo 😂🤲haaa
2025-11-25 08:24:33
1285
bigflexy1
Samuel Favour🇳🇬 ♒️ :
This man suppose dey do streaming he will make it
2025-11-25 06:02:20
3614
saintsamuel02
saintsamuel02 :
Ph hot pass Lagos believe that
2025-11-25 06:41:57
1677
adeife345
Joycey🎀 :
A very rugged man coming all the way from Abagana😌
2025-11-25 11:57:32
1012
esthr_merlin
Esther 🫦🎀♥️ :
Port Harcourt people this man want put una for trouble
2025-11-25 20:23:53
12
judithsmith302
Judith Smith :
I need Nigerian husband 🙏🥺
2025-11-25 10:14:34
46
manlikevisco
manlikevisco :
This one Dey find federal government contract 😂
2025-11-25 07:14:31
120
abdultherealest1
ABDUL 🍁🀄️ :
You fit stand for 20minutes without fainting 😂
2025-11-25 09:38:42
51
mamagold464
quinGold💋❤🥰 :
It’s baffles me how you people don’t know Asari Dokubo,he’s not a content creator have you people seen him social media before?
2025-11-25 08:37:23
104
obisingelectrical
obising electrical :
asari you be content creators
2025-11-24 22:07:15
478
ethel9782
Ethel💕 :
See as una Dey think say na joke you see this 3 Men Asari Dokubo,Ateke and Tom Polo if dem talk na final they are dreaded and feared so I no Dey panick 👌thank God make mistake put me for Nigeria en no make mistake to put me for northern state na ph i Dey I Dey south south I just Dey thank God
2025-11-25 10:48:10
17
idaustin1
I’d :
I search asawana boys I no understand watin I Dey see 😁
2025-11-25 21:34:28
4
feargaius
Gaius :
The ones wey enter bayelsa few days ago them hear am na
2025-11-25 08:00:29
6
ibrahim.bello.kan
Ibrahim Bello Kano :
i respect you but don't pray for such situations in your state,
2025-11-25 08:35:01
21
officialzilopfishery
ZILOP FISHERY 🐟🐟🐟🐟 :
this man no dey joke oo ask during obasanjo regime
2025-11-25 15:19:58
29
boidanny0
Dan:)🧸❤️‍🩹 :
That time Tinubu na president 😂
2025-11-25 06:42:49
112
batunde52
batunde :
bragging, on nothing
2025-11-25 08:34:03
9
wizzyfrank111
wizzyfrank111 :
78years old man content creator 😁😁😁
2025-11-25 05:14:53
36
sinclair.vibes
Tare❤️ :
Una won carry ijaw people play??? Hmm ask around o
2025-11-25 07:34:20
14
papi..chulodunold
papii.chulo :
FOR HIM TO SAY THIS WITH CONFIDENCE THE MAN GET BACK UP OO
2025-11-25 12:42:22
7
official_lakez
Lakez :
Na only Ateke we take serious.
2025-11-25 07:51:57
18
joyceedcutesy
JoyceeDCutesy :
Na only port harcourt wey I dey see men wey no dey fear bandits😂 No carry port harcourt boys play ooo we gallant😂
2025-11-25 23:38:14
2
To see more videos from user @daggisof_ph, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About