@_hair_affairs22: I forget to add wayo allah🤣🤣🤣 that one for go far o. Shikina #fyp #viral #fyppppppppppppppppppppppp #abuja #abujaatnight #insecurity

_hair_affairs22
_hair_affairs22
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 25 November 2025 20:55:17 GMT
283128
41237
1808
4461

Music

Download

Comments

ambassador_celeb
Ambassador Celeb :
until dem ask you , :madam why I dey swear am for my pamily 😂
2025-11-26 00:37:58
4380
kingfloki5
FLØKÎ :
Who's watching on December 1st
2025-11-26 21:08:57
49
user2489106980736thankgo
kaycéé 🏋️😎 :
en don catch u oo Sha nah amaka u talk🤣🤣🤣
2025-11-27 07:17:11
0
samuel1s7
Sämmi🌏 :
Nigeria is the first county that use serious matter turn am to content 😂😂
2025-11-27 04:05:46
73
manualdivine
manualdivine :
You self dey take risk o
2025-11-27 07:12:07
0
sarafinn8
SlowEXIT🩸 :
I ask one Hausa Wetin kakashi mean, baba say na kpaiii o😂😂😂 ma nor go speak wetin go worst everything o
2025-11-26 04:05:16
458
b.shorts_
B.shorts :
Yunno pit pool me
2025-11-26 08:09:00
943
amarachukwu110
Ammy’s lifestyle 🌸💕 :
Funny enough, kill am kill am dey for the lyrics oo😂😂😂
2025-11-26 11:56:04
114
legitmecho
LEGITMECHO 🛠️⚙️ :
Walahi nah Pipty million me go kawlet las las
2025-11-26 13:08:57
328
dayobros
Dayo :
the guy go be like.just dey play😂 only the intonation self don cast you. Amaka ko Emeka ni 😂
2025-11-27 06:26:18
9
samadinnovates
Samad Adams :
Fine girl so u Dey fear like dis
2025-11-26 17:33:21
6
realmanny1010
†Manny† :
omor this one make me laugh I no go lie 😂
2025-11-27 05:49:23
0
thiago_5300
Thiago :
This one wey u de shout “ka kashe,, Ka kashe””…,u no the meaning so?😂
2025-11-26 19:31:12
33
beautybydims_
Pro Makeup Artist in Owerri :
The bike man go first think say nah mosquito 🦟 😂😂
2025-11-27 06:10:01
1
adaeze_008
ADAEZE 🇳🇬 :
All the Hausa ppl wey dey my area don turn my friends… 😭😩
2025-11-26 21:18:16
5
fredsh_fitness
Fredrick Mina :
You literally gave them more reason to take you in 😂
2025-11-27 05:48:52
0
sophiageorge572
Sophisticated babe :
What if wetin you dey sing nah insult 😂😂
2025-11-25 23:38:33
2197
runextduhh
Runextduh :
lol 😂 this girl
2025-11-27 06:15:19
0
evilreceiver7
️Evil Receiver 🛍️🌴🐍🥷 :
Abeg if aboki carry person for free wetin he mean 😩😂💔
2025-11-26 15:36:09
5
.2.million.dollar
🇺🇸🇺🇸 2 MILLION DOLLARS 💰 :
If bandit greet you say Salam Alaykum…tell am Kai Damboroba 😂😂
2025-11-26 08:10:56
4
rapheal991
Rapheal :
I Dey chop suya, the bike man say only me Dey enjoy suya, na once I tell ham say me he branch for the next suya spot, I buy ham 2k own.if he reach your turn no buy for ham, make he invite his brothers for you 🤣🤣
2025-11-26 06:38:32
91
activeblinkz
ACTIVE$BLINKZ :
U na my pamily Yowah 😁😁
2025-11-26 18:48:40
6
dodobrigado
Dodobrigado :
I chabi my pamily 😭😂
2025-11-26 13:24:44
1
To see more videos from user @_hair_affairs22, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About