Even olamide will choose his old songs to the new ones
2025-11-26 00:07:11
465
馬車會 :
That guy on white shirt🔥
2025-11-28 07:49:33
9
don_3ee :
If dem ban ur acct cus of spam like no be my fault o😭… na u post all the video o
2025-11-26 06:14:22
494
barakathammed760 :
Nigeria plenty for Diaspora edakun
2025-11-26 06:37:56
170
Peculiar Michaels💊 :
I know say e go dey pain baba say e no sabi dance😭😂❤️
2025-11-26 10:12:14
85
big fans of < peller> d boss :
baddo for life 😄😄😄 because of this song my assistant prefect carry belle that year 🤣
2025-11-25 22:09:42
101
ÅDÁÇØÀÇH 💕💰 :
na money be that wey de fly ? 😩😭
2025-11-26 20:49:44
7
Tayelolumi 💕💗💕 :
I remember back den in school I have a special note I do write song lyrics inside most of does songs den na olamide song full am I do sing den word for words I swear olamide na baba oooooo
2025-11-26 00:35:17
46
user4800914902980 :
please oooooo everyone I'm confused is this Nigeria or what place I come in peace oh
2025-11-27 14:33:08
0
Ola :
When it comes to fan base, the difference between Olamide and Ronaldo is the fact that Ronaldo has haters, Baddo has none
2025-11-26 22:45:11
33
Chiemerie 🇳🇬🇮🇩 :
Wizkid burnaboy and davido get luck sey OLAMIDE no take music serious again 😂
2025-11-28 11:57:14
7
halizbabe :
But you guys they try I no fit stand for long time lije that in a show ooo. But you guys really show Badd oo love oo
2025-11-26 07:49:37
8
♡🎀ℒℰℰ𝒟𝒜ℛℋ🎀♡ :
First time wey baddo no hold red cup on stage 😅
2025-11-28 21:46:02
3
babysophia :
i no sure say Poco de sleep for house ooo 😂🤣🥰
2025-11-26 07:43:34
31
ifeanyidpilot :
No one is talking of his dress code 😂😂😂 wetin be this 😂😂😂
2025-11-27 19:49:50
1
Sugar💞 :
my whole body na goosebumps God abeg😂❤️❤️❤️❤️no let me die for this Africa
2025-11-28 09:57:08
7
oluwagbenga ojiworld :
if everybody be like dis guy Poco life go dey simple,no hatred,,Poco dey with anybody
2025-12-04 06:18:54
0
Bettykiddies ❤️ :
Waiting Dey fly so 😩
2025-11-26 09:02:01
8
Gemini🌹🍷 :
Ahhh olamide your prince clothes will not tear ooooooo🤣🤣🤣🤣
2025-11-26 21:26:22
29
ideraoluwa1801 :
Poco just Dey tear step Dey go😹😹😹 bro na MTN😹😹😹
2025-11-26 19:08:21
7
Murdock🇧🇯🇫🇷 :
We wanna see our star (Olamide) on We love eya in Benin republique. 🇧🇯🇧🇯🇧🇯
2025-11-29 02:47:36
1
Wandy :
I still dey talk am nobody I repeat nobody dey enjoy for that industry pass pocolee 😂😂man no get enemy
2025-11-28 13:07:22
1
Emmaunel oluwatofunmi 001 :
Aje you be king 🤴 o
2025-11-30 20:57:53
0
HONEYMIX WEARS :
Who else is singing along?
2025-11-28 09:25:55
4
sanniomotolani008 :
listening at home here is giving me massive energy🎉😘
2025-11-30 12:28:14
2
To see more videos from user @lifestylewithedward, please go to the Tikwm
homepage.