@gehgehvlog: Focus on your life #gehgeh #fyp #foryou #viral #trend

GehgehVlog
GehgehVlog
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 November 2025 07:48:16 GMT
55969
9118
153
687

Music

Download

Comments

chinadindu08
LIL_BEN :
my secondary school gf don born 3 pikin oo I still dey find wetin I go do with my life fr😭🥺💔😂
2025-11-27 18:06:10
64
hassanrichmind4
Hassan richmind :
A man life start at 18 oooooo
2025-11-27 14:56:22
127
maxwellbaruncio
Maxwell_Baruncio🇧🇷 :
As how na 😆😆😆
2025-11-27 19:51:33
1
offixial278
Offixial :
since I born I never be in a relationship before no be joke
2025-11-27 20:02:04
5
69.firstboy_
First Boy🌟 :
And this werey get serious babe o😂😂😂
2025-11-27 18:22:03
10
theuserisalive6
🌴THE USER IS ALIVE 🌴 :
Ajei na so I go Dey vex give girls now now
2025-11-27 16:32:38
11
gotpaid374
Say~hey ~to~gotpaid💰🥷🚀 :
And people still they take this man talk for granted oo 🙂
2025-11-27 17:48:23
13
awugo45
Awugo45 :
as I dey take care of another person future wife another person is still taking care of my future wife too
2025-11-27 19:58:13
5
marv6152
Marv :
At least na you first chop am 😂
2025-11-27 16:46:11
2
domi.smith
Đőmî šmîťh :
this one no be jokes ooo
2025-11-27 12:19:50
71
packagefundz0
PACKAGE :
i too love this mentor I swear nah true you dey talk
2025-11-27 17:05:23
3
milanin10
~SAINT ZEUS ~☠️🧊💎 :
Na why I dey pand them bro I no fit lose
2025-11-27 22:17:19
3
doomsday6850
doomsday :
since I was born I no dey take any girl serious 😂😂
2025-11-27 18:33:09
3
cc.double.tree
CC Double Tree🌲🌴 :
I was not informed oh haa😫😂
2025-11-27 22:12:45
2
kodakmillbackup2
🌵KØDÃK 🌵 OTL🌴🌴🌴 :
I swr na true
2025-11-27 20:13:49
3
ansuboy691
ANSU :
Thank for sharing 🔥
2025-11-27 14:02:56
4
kingaygold888
lordoflamba :
We know before nah🥺🥺
2025-11-27 16:40:28
4
enochsunday586
ENIRICH :
true talk. na why i dey on my own
2025-11-27 21:45:14
1
dannyonuka
Full stack Web/Apps Developer :
omo me self the de take care of me
2025-11-27 18:38:45
1
donbizzy001
DØÑ BÎZZY001 :
Ahhhahaha Dey played
2025-11-27 20:55:02
1
awhengodwin
godwin :
if know be Gehgeh I know do bro wisdom dey cry 🦞🦞
2025-11-27 20:10:17
1
dannywizzy_z
Dannywizzy_z :
For real geh geh my rector 💞
2025-11-27 22:08:14
1
kzismart
smu :
burst my head
2025-11-27 18:29:49
1
chidera081671
🟢V.I.P💔 :
I like reading comments 🤣🤣 because they are going to explain everything more than the post 🤣🤣
2025-11-27 19:56:17
1
To see more videos from user @gehgehvlog, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About