@melvin_media1: Fact 👌 😂😂||#fyp

Melvin_Blog🧃🛍️
Melvin_Blog🧃🛍️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 27 November 2025 19:10:03 GMT
329491
46331
480
16265

Music

Download

Comments

masoyinbo3
1 ❤️ TIMOTHY :
There's a boy somewhere right now no girlfriend, No calls, No texts, Just by himself, pressing phone😂💔 how are you boss😂
2025-11-28 03:32:32
39
kenzyb07
KELLS ⚽️❤️‍🩹 :
na when December reach na him dem go de do dis kind video trust girl or like my comment
2025-11-27 21:40:15
311
mama_cita75
Mama🫦Cita ❤️ :
Straight bullet 😫don hit
2025-11-28 08:48:45
1
mandysa24
Mandy’s claw 💅💅🤌 :
Me wey choose am with him big belle nko😭
2025-11-27 22:33:17
154
datijawbabe
Florababy 🦋🌸 :
You Dey mad me way choose am nko🙄
2025-11-28 06:51:18
6
omola656
!ꨄL!zzy💝ꨄ!babe🎊💞😽 :
He sent me this😭😂
2025-11-27 23:06:37
14
jovial1312
Jovial Plim-Xee :
We wey Choose am despite other guys begging nkoh🤌😒
2025-11-28 04:55:27
12
_devibe
_devibe :
I no wan repost 😩 cuz she fit vex again 🥺
2025-11-28 05:18:32
5
nao.mi912
NAO MI :
Make i respect person wey no take me serious 🙄
2025-11-28 06:18:56
3
bigmercy23
💞bigmercy23💞 :
Oga who na no dy wait again make we commot ooh who na don even dy promise am watin I no fit give am😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2025-11-28 07:28:44
2
djjoyful1
DJ JOYFUL :
Me I Dey chop the girls 😂😂 i too like my squad
2025-11-28 08:36:40
0
annie.bby53
annie bby :
na so men dey q dey for am to commot
2025-11-28 07:22:01
0
danielchidex124
Daniel Chidex :
why you no add gbam
2025-11-27 20:44:56
62
bmm_0801
BMM_0801 :
OMo is the hospital bucket that necessary 😭😭😩😩😫😖
2025-11-27 19:39:55
30
skinbywura0
SKINBYWURA(INLAGOS)🛍️🧴 :
Respect is reciprocal sha
2025-11-28 07:32:30
1
hannahlove088
Hannah❤️🌹 :
So this boy geh mind send me dis😒😒 i tolk am e frend na the weapon against me😂😂😂
2025-11-28 05:52:50
0
itsstilllegend
itsstilllegend :
He sent this to me😭😩
2025-11-28 08:11:06
2
__melvin7951
Melvin🏝️❤️ :
My friends Dey give me old women 🙆😂
2025-11-28 06:23:15
1
chioma15902
𝐘𝐝𝐤_𝐂𝐡𝐢𝐨𝐦𝐚🌚🫧🌸 :
Y he come send am for me🙄😂💔
2025-11-28 08:02:36
1
empressselassie2
empress Selassie 💕🥰 :
Must you insult us🤭😂😂 ma'am
2025-11-27 23:27:13
3
rubybaby667
blessingedwin :
my bf no fit comot, me and him na do or die😂
2025-11-28 07:07:55
2
temiboiofficial
temiboiofficial :
I swear oo
2025-11-28 02:43:01
1
markus.mmmm
Markus Mmmm :
yes my sistar
2025-11-28 05:09:10
1
mercyshair2
Sweet melody 😇❤️‍🩹 :
Na so boys Dey que too😒,me self no small make him respect me too🙂‍↔️
2025-11-28 08:35:50
0
ceekylimi06
CEEKY lIMI :
That's one person lying on the bed watching this video 😁 I greet you oo😂❤
2025-11-28 07:11:13
2
To see more videos from user @melvin_media1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About