@mesy_bangz: #lagosnigeria #scammeralert #goviral #naijatiktok🇳🇬🇳🇬🇳🇬

mesy_bangz
mesy_bangz
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 01 December 2025 07:17:39 GMT
3246097
447585
14851
170126

Music

Download

Comments

grey_m.o.b
Grey :
You dey answer strangers for lagos?
2025-12-01 10:22:13
25638
m.xviral
Mac_X ⍟ :
😂 na so one meet me dey tell me say blade dey call me.. 😂 I was like blade ke, I no be vampire why blade go dey call me
2025-12-01 14:07:16
10756
omo_lara0225
Omo🌺Lara💋 :
Up nepa 😂😂
2025-12-03 07:04:54
0
thefemaleking__
𝒶𝓃𝒾𝓉𝒶 ♡ 𝓈𝑜𝒻𝓉𝒾𝑒 🌸 :
bring me back here... the network here is really bad
2025-12-01 13:36:01
4082
_shady_00
_shady_00 :
Person wey dem born for 07/07/2007
2025-12-01 13:59:49
6213
dav.fundz_3
DECEMBER 2ND :
Una no see my name abi 🥳🎉
2025-12-02 05:17:43
7444
ogaranya_afo_juru
dizjay fx :
last man standing 2:22 am
2025-12-03 01:22:14
48
beyondwilli
williams :
na so one meet me for ojuelegba, dey tell me say I wear their color 😂 I no even answer the werey I just waka, me wey dey vex say my money lost😭
2025-12-01 12:31:06
9615
bestman5684
D best man :
God bless TikTok for real …..i have learned a lot
2025-12-01 12:13:38
15440
.abdul_wareez
OLOLADE_IS_HIM 🥷🤸🏼‍♂️🤍 :
If I leave the meat spot mk I die 😂
2025-12-01 11:17:41
6157
myckelbundles
myckelbundles :
Na by 7 you take post this video?
2025-12-01 12:30:35
1400
kemmie_918
TITILAYOMI🥰🦋❤️ :
I dey inside bus,make una bring me back even if nah insult😔😂🤲🏻
2025-12-02 09:49:08
518
mumcymirella12
MUMCY MIRELLA :
If you’re watching right now can we be friends 😳😳
2025-12-01 16:11:54
378
elvinaiyalla
Elvina💕 :
You speak so well omg❤sorry tho
2025-12-01 13:48:50
2863
oluwa._.demiloye
oluwa._.demiloye :
I bellong to Jesus the creator of heaven and earth ✨😇
2025-12-01 12:54:50
3616
hazzey13
Az :
Same pattern they use to collect me and my friends phone
2025-12-01 13:49:20
2579
waytinconcerntheresa
Unbothered Theresa 🎀🫠 :
Good evening guys we go soon born omomo ❤️
2025-12-01 15:40:55
311
rich_blessed_btc_007
Mr Nonchalant :
Na you even loseguard when you take go meet the other guy 😒😏
2025-12-01 11:38:52
1917
mayana_001_
IZUCHUKWU🇳🇬🇳🇬 :
Naso dem take collect my phone July😔
2025-12-01 10:05:44
3630
veecheetrends8
Veechee’s :
Who is watching this on the December 1st, can we be friends 🥹🥹
2025-12-01 13:26:47
7262
mheenahshininggem23_
Mheenah shining Gem🔥❄️ :
omo na exactly this format dem use collect my phone that year 😂,dem say I fly that color ,me wey wear Ankara bubu that year ,I no know when they start use Ankara 😂
2025-12-01 12:44:38
6058
ada_di.che026
Dēbørãh Ãdådīçhē 🥰🌹🤍 :
I cover myself,my family and my loved ones with the precious blood of Jesus Amen 🙏
2025-12-01 19:48:27
1300
queenisabella98
queen Maureen89 :
3:43 Am views gather here
2025-12-02 02:42:51
317
angelbarbie988
angel barbie🥹❤💐 :
Na there d highness clearrrrr😂😭 everywhere go first clear😂💔
2025-12-01 15:25:58
1141
sekani203
Sekani🦋 :
Celebrity? Weldon😂
2025-12-01 11:38:26
131
To see more videos from user @mesy_bangz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About