Police man tell me say e go allow me go if I go agree to knack am Omo 😩police has lose its credibility 😩💔
2025-12-01 20:17:32
3
D a n i e l :
Them asked me before no be play oo 😂😂
2025-12-03 16:28:10
0
earlydayevil :
Police don ask u why u never cash out bfor 😂😂??
2025-12-01 19:19:23
89
BIG QUANDO :
Dem ready give u update self🤣🤣
2025-12-01 15:31:40
19
De tee :
2025-12-01 23:01:05
0
Fineboy wizzy✝️ :
Omo guy na real matters be this oo😂
2025-12-01 16:24:02
22
Enigman :
One tell me say him nephew just cash out say i dey dull 😅
2025-12-01 18:17:31
52
Coin_flasher_usdt :
I still remember for 2022, this police think say I get money, he carry me go station lock me for 3 hours as he con see as I no still press shishi na so he check my bank see 1500 😂😂 this man con look me shake head con advice me make I find means learn yahoo make my life no go spoil, funny thing the man tell me say make I go withdraw 1k come from the money 😂 till date I no fit forget that experience
2025-12-02 13:53:01
1
. :
Four-Stars😂😂😂
2025-12-02 04:22:13
0
Macblezz :
No finish our oxygen oh🙏🏿😩
2025-12-01 20:43:13
4
🖤❤️ :
Only God nose there best bro 😂
2025-12-01 18:57:26
0
⚡️👑BIGGEST OBA👑 :
I swear..dem go say wetin you dy use your life do 😹😹😹😹
2025-12-03 13:34:10
0
Rig30 :
omo u belike artwork
2025-12-02 11:11:10
0
LIVID&LOVE :
dem don do me this thing B4 😂
2025-12-02 13:07:26
0
Øg Rankid♣️ :
them go ask you Why You no dey Bomb work 😅😂
2025-12-01 18:31:04
2
emmy 127 :
Me I talk sa I no da do yahoo the police say I da lie sa na because I never cash out 😅😅
2025-12-01 19:02:35
2
henry_d_actor :
Brook just today tiktok dey spy on me I swear
2025-12-02 08:40:48
0
muni :
just breath, everything go dey fine
2025-12-01 19:14:42
3
. :
Police tell me say, you never even get am clear
2025-12-02 11:52:06
0
Fejiro :
Aswear 😂😂😂
2025-12-01 18:58:47
0
Ibrahim :
Subhanallah 😂
2025-12-01 18:46:33
0
Fidelis :
🤣🤣🤣I swear, them don ask me
2025-12-01 17:08:28
2
ᗷᓰᎶ⚔️ᑕᕼᖇᓰᔑ☦️ :
one tell me fyn me celeb 😂😂
2025-12-01 18:41:03
0
To see more videos from user @stephen.c_u, please go to the Tikwm
homepage.