new month gimme attitude nah once i enter apple music dey listen to attitude rap 💔
2025-12-01 20:28:37
5
Max Beil :
na only u oo😂🤲
2025-12-01 20:32:29
3
ZUMABOY❤️🥷 :
My love 😍
2025-12-01 19:56:23
0
🦇pYpEr 👁🗨 :
Aswr😂😭 this new month I sick, no food for house, I no still con get data throughout 😭😭😂
2025-12-01 21:12:06
1
𝐒 𝐀 - 𝐀 𝐃🪖 :
E go soon clear brr
2025-12-01 21:09:38
0
Janizy :
God Dey the setting 🙏🤲
2025-12-01 20:46:06
0
🥶🚀𝗘𝐯𝐢ꪶꪶ 𝗭𝐢𝐠𝐠zå𝐃🚀🥶 :
God still de settings
2025-12-01 19:18:14
1
❤️🩹✊️ :
no be only you baami😩😪
2025-12-01 19:45:23
0
🤦♂️🤷♂️🤦♀️ :
I swear hunger wey cash me for the 1st of this December shock me ooo ajeh.... but Nah God still dey the settings no be man like you and me wey dey think downfall for others... that man too like me ajeh
2025-12-02 03:05:42
0
AFOLABI🀄️🕸🧃🐉 :
Nobody sad reach this my mentor KUNLE😂😞
2025-12-01 20:37:41
1
Presido001😈🥶 :
brr🥺😩
2025-12-01 19:21:54
0
You love Daniel!🙂↔️🧃❤️ :
How?😂
2025-12-01 19:18:06
1
Okeh_comics :
everywhere good 🥰
2025-12-01 20:13:53
0
Kelly paid🤫🚀 :
Omo😢
2025-12-01 19:18:58
2
Joy ᥫ᭡. :
reallll 💔 woke up to bad news
2025-12-01 20:38:49
0
Abdulrahman :
Omo abeg ooo
2025-12-01 20:05:59
0
💔 1|9|2017 💔🥹™ :
Baami I don tire 🥺
2025-12-01 19:39:35
0
400k🔥📌 :
Nah once I collect action bitter
2025-12-01 22:26:20
0
️ :
Omor I no follow complain again ohh na good things wey go reach us this time around 🙏
2025-12-01 19:45:09
2
To see more videos from user @___ur_boy_gman___, please go to the Tikwm
homepage.