@badperson107: Only the process alone 😒 @BADPERSON clothing brand #fyp #pov #relatable #makemefamous #makemeviral

Bad person07
Bad person07
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 01 December 2025 23:53:30 GMT
35263
5325
214
679

Music

Download

Comments

mosblesscut
MO$BL£$$ CUT ✂️💈 :
Moinmoin no hard to cook nah 😂
2025-12-02 07:58:48
49
son_of_odigie
OSARETIN✅🫡 :
So you call me idiot 😂😭
2025-12-02 10:06:20
16
b_appleboy
ℹ️FEANYICHUKWU :
Bro I Don Pound Yam And Cook Vegetable Soup 🍲 Before O😹 I don even cook Moi Moi self 😹
2025-12-10 09:29:14
0
sammyawahfilms
sammyawah films 📸 :
me way my ex brk up with because i sabi do Akara 😂😂😂😂😂
2025-12-10 13:47:47
0
_whyte5m
WHYTE NATION💚💯 :
E nor Dey hard to cook nah😂😂
2025-12-06 02:16:33
2
kaimachinedu28
kaimachinedu28 :
That one nah cooking from scratch 😂 😂 eh go pound fufu join
2025-12-03 07:00:54
1
surebella6505
Bella :
Once I hear see I don Dey Laff
2025-12-01 23:59:48
51
casspertee
Yourme😎 :
We Dey run am on a stead here and we go still marry😂😂😂😁😁😁😁
2025-12-02 19:03:39
4
biggimanu1
Biggimanu :
hope sey we wey de cook vegetable and egusi soup no follow? abeg o
2025-12-02 06:26:19
19
iamdonwilliam
Don Williams :
My friend sabi cook, to the extent, he sabi cook herbal medicine (agbo) for malaria and typhoid. Do you know how crazy that is? Like, young man sabi cook those local medicine when our grandparents de prepare for us those days. It’s an Urhobo thing sha, when it comes to cooking, we de try. You hardly see Urhobo man when nor sabi arrange wetin he go eat.
2025-12-02 08:48:34
4
psyproworld
Psypro :
I don do am before 🤣🤣🤣
2025-12-03 11:32:55
2
sugarboy_jamal
Jamal Of Abuja 🇳🇬🇨🇦 :
Lolz me wey dey make Edikinkong soup, still pound yam join. 😂😂
2025-12-09 18:34:57
0
mickynation001
Micky Nation :
Na be say mah marriage nah 2057 🤣🤣🤣
2025-12-02 08:33:13
4
bigvirgo18
️ :
Men de cook fried rice even de fry akara sef 😂
2025-12-09 03:49:17
0
jake_scheuring
Jake :
dis guy de always burst my brain 😂😂😂😂
2025-12-09 03:59:36
1
yourxboyfriend10
yourxboyfriend :
werey chef no go cook moimoi for hin house if hin de hungry
2025-12-08 06:15:51
0
ommeprazole
RCHP Omeprazole💊 :
De play me wey go stand up go market buy items do draw soup chop better semo with with cold mineral 😂
2025-12-02 15:56:12
0
gideonekpabe
Sir Giddy :
wtin we do na 🤣🤣 no be just food
2025-12-09 10:57:38
0
justniyam
Niyam :
did someone call my name?😂😂
2025-12-02 01:25:35
4
poormanhousetoofar380
Poormanhousetoofar :
see am I cook am yesterday
2025-12-02 03:17:42
6
rowlandowei4
Rowland Theo :
guy why u dey expose me na.🤣🤣🤣
2025-12-06 06:59:42
0
bigtama0
bigtama0 :
You be one of them? because how you take know the ingredients?😏
2025-12-05 14:13:34
1
..mhajik
..mhajik news :
Twenty fourty wetin ? 😂
2025-12-08 23:27:51
0
djsmack2
djsmack2 :
Me wey dey cook pounded yam nko 😂😩.
2025-12-06 22:43:00
0
emma.00146
💭 :
man wey sabi cook white soup nko ?
2025-12-07 15:53:48
0
To see more videos from user @badperson107, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About