@oti.yemi: So make I commot lekki? 😂#fyp #biu #goviral

T O P B O Y 🦇
T O P B O Y 🦇
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 December 2025 15:50:28 GMT
42347
8919
68
1524

Music

Download

Comments

sweettarty0
𐌁Ꝋ𐌔𐌔𐌊𐌉 👑🧃 :
Please what is attendance 🤣
2025-12-03 08:30:23
90
wtf.bamzy
✦•••ßamzy kesh🥷•••✦ :
caption? from cruise to so make I commot for lekki?😅
2025-12-03 18:30:58
53
h3rtz4princess
H3rtz4Princess 🥹💕 :
Even if na blood sample Una dey collect, I no dey come! 🥹🫴🏽
2025-12-04 18:06:01
0
bles_sing61
༆momma’s_girl👧ꨄ♡༆ :
How that one take concern me 😂
2025-12-03 20:25:04
2
billdouglas692
Unknown :
My hg go help me mark M
2025-12-04 08:26:26
3
yrn.waris
yrn🦇 :
Eno really concern me😂
2025-12-04 08:58:50
0
oti.yemi
T O P B O Y 🦇 :
Eeei so non of una de really go class for this comment section 😂💔😭
2025-12-04 08:36:59
1
billyjunior1
LOST BOY 🫥 :
Make I leave my apartment for department 😂🤲
2025-12-03 23:35:11
2
weridgirl01
𝒜𝒹𝒾𝒶𝒽🤎 :
Make I con Dey shake😂😭…i go still travel oo
2025-12-03 20:54:24
4
mr.agu1
Mr Agu.🥷👑💫 :
001 na my babe she go mark am for me 😭😂
2025-12-03 19:59:29
8
tashacruz05
HairbyTasha 🛍️ :
So make I comot for my babe house 😒😂
2025-12-04 10:08:39
0
thugboy470
️ :
Make I come Dey eat oil rice 😭😹
2025-12-04 16:39:54
0
westsidegoddess6
Toxic💔candy🔞 :
If them like make them write exam self 😂😂
2025-12-04 12:26:22
0
scar001fl
$ãÿ ħẽŷ ťø mř mũšķ💰🏖️♻️ :
For you way get biu 😂😂😂
2025-12-02 15:56:17
2
badboybera
ALIBERA🦍 :
So make I commot shrine 😂😂
2025-12-04 02:45:19
1
chinnyella6
Nu~Nu👄🍭💕 :
So make I leave Cape Town😭😂
2025-12-04 14:49:33
0
yk_bixby
yk_bixby :
Ehn ehn and so
2025-12-04 07:50:15
1
ishioma_highstar
ℹ️SHℹ️🅾️M🅰️🎭 :
Like what the helk 😂😂
2025-12-04 01:25:56
0
milicent_6
SWEET GIRL MIMI 💜 :
E concern me oo 😭
2025-12-04 09:54:29
0
classic___sally
Sally ✨👩‍⚕️💕 :
And nothing dey end up happening 😹
2025-12-04 14:31:34
0
just_favor1
𝐅𝐚𝐯𝐨𝐫..🥹💕 :
I nor care 😂❤️
2025-12-02 21:10:28
2
juliet_omah1
Juliet_Omah :
Na u sabi me way don japa😩😂😂😂
2025-12-03 20:27:24
1
gifty7729
G.I.F.T💨🐻 :
Nah only exams join me and school 😂
2025-12-03 22:39:09
1
sayheytocourage1
️ :
Like 😂
2025-12-03 18:25:02
2
gabby_ama_xo
gabby_ama_xo :
For me wey Dey Abuja ☺😅
2025-12-03 20:14:16
1
To see more videos from user @oti.yemi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About