@its_ya1.frank: #viraltiktok #fypシ゚ #frank🥷🏻🖤

user94075437078
user94075437078
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 December 2025 16:43:21 GMT
210668
36003
150
2619

Music

Download

Comments

providence220
₱ⱤØVłĐɆ₦₵Ɇ :
Make the man and degree fight for me🙂 me sef no small
2025-12-03 05:54:04
184
slimzzy527
champagne 🍾🥂 :
and I no fit stop to dey fight till I bag the degree
2025-12-02 16:54:19
45
wealth_075
She’s mine💕🤤 :
Na person wey don chop go Dey fight for both😭
2025-12-03 07:01:03
23
dorcacpmv1i
Dorzy👸 :
Man I no de fight, degree i no de also fight. I no get strength .😏🤧
2025-12-02 17:40:15
270
ogechi8423
ogechi❤️ :
😭😂omen this degree is a must have!
2025-12-03 06:07:28
13
dinma_bea
Dinma_bea🥹❤️ :
Rather fight for a degree than fight for a man
2025-12-03 18:06:57
5
efya5913
Efya❤️ :
Diploma wan take my mental health fr😭
2025-12-03 13:28:45
5
bigbaebee1
Ruth🦋 :
I have defense on Monday and this boy just blocked me because I refuse to see him for a week oga No know me yet this degree over anything class of 2026 oo
2025-12-03 02:30:29
14
theresa.awele.joy
ꨄ♡BLONDE GURL 💐🎊 :
I no Dey fight for the two Abeg I never chop
2025-12-03 11:35:03
7
mira_wigs.ng
mira_wigs.ng :
Don’t be like us that are fighting for our business 😂
2025-12-02 19:54:06
12
mabelihunwo.123
MABELLA❤️‍🔥💗❤️‍🩹🤤 :
Dey play😭😭😭😂😂😂
2025-12-02 16:50:32
12
blessi459
U.S.B❤️💞✅️ :
Degree go later gree 💯🙏
2025-12-02 20:41:42
7
iloveella46
🌺Forever his girl✝️🙌🏿 :
Frl😪
2025-12-02 19:19:19
1
officialfaith30
Fai🌸th :
Degree must be bagged first 🤲
2025-12-02 22:42:41
3
user52372088033968
Alpha 💫⭐🌟✨ :
we fight we fall sick and we will continue next year we must get that certificate 🥺🥺🥺🥺🥺🥺😂😂😂😂😂😂
2025-12-02 21:20:49
1
official_nwa.mba5
Ada_Mba5💟 :
I dey busy dey fight for my Degree,Oluwa help me to Conquer 🙏
2025-12-03 18:55:50
1
simply_beryl
Beryl 🖤 :
I'm fighting for my business abeg 🤦🏿
2025-12-03 17:39:51
1
prettyelsa001
prettyelsa001 :
Don’t be like us who is fighting for degree and visibility in our business 😌
2025-12-02 22:35:41
8
its.fauzia
Fauzia Na Barham🫂😫💚🤍 :
Ago fight for the two alll 😂😂😂😭
2025-12-03 16:37:46
0
omoregiesuccess2
Pearl :
Na my second degree I wan Dey fight for naw so 😩
2025-12-03 07:35:51
2
stellapatricks
Zinny❤️ :
I rather paint my room with my eyelashes 😏
2025-12-03 13:34:21
2
callmeblessing54
Bleble :
I don fight for degree na money I Dey fight for now
2025-12-03 18:03:07
1
atoketeniola
Thenny Horla :
fr,since your man is your life😂
2025-12-02 22:39:35
2
lifeofbeliza7604
Belize🔥 :
Omo I Dey fight degree and he wan kill me 😭
2025-12-03 16:35:35
1
big_akudo
Akudo🌺 :
I dey fight for my degree and e dey after my life 😫😭😂😂
2025-12-03 09:13:16
3
To see more videos from user @its_ya1.frank, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About