Igbo girls has successfully spoiled asaba with Os work. ndi ara. akuna nmadu
2025-12-05 19:05:06
91
Funziben :
na u dey find love for Pinnacle.
Na Asaba dem train me and na Asaba I still dey, na for dis same Asaba my brother marry.
Asaba get good and bad, na u go choose wetin u want.
2025-12-06 09:39:53
150
Ot flex :
Not just asaba, The whole Nigeria 💯
2025-12-08 05:25:32
0
Merciful :
And my guy they there and I Dey Lagos 🤭
2025-12-05 14:37:12
23
chill guy 😎 :
I'm still afraid of training my daughter here in asaba...this city is gone forever 😢
2025-12-05 13:08:04
53
OLUCHI ♈️ 🇳🇬 :
Are you innocent? 😂
2025-12-05 14:45:00
486
Matilda :
I don de asaba all my life where una de see all these things abeg😂😭
2025-12-05 19:18:53
79
pre_orderluxebyonyi :
I am a born and brought up in asaba , and I can tell you no state be saint they are good and bad in every state just focus and know what you are doing and waiting carry u come me I run my business they and the business day Favour me
2025-12-05 13:54:03
25
Jhaytitude🦋💖 :
Lol .. I’ve been in Asaba for three years and I don’t know a lot of places , OS Dey every where , it’s your choice to spoil or not
2025-12-05 17:44:31
20
MAYA HAIRS :
I’m a hair vendor in asaba make una come buy hair
2025-12-05 14:05:54
7
PRECIOUS🥀💐🌹 :
Likeee.. it’s not even a safe place to train a child.
2025-12-05 15:53:45
830
onyekachi Daniel :
you are saying the truth asaba is head quarter of ashawo every woman in asaba in ashawo
2025-12-05 20:53:11
21
onyii 💞 :
I hv been in Asaba for 5yrs , I don't know where pinnacle Dey
2025-12-06 07:35:13
74
B_ella🌈🦋🦋🦋🦋🌈 :
Na only asaba them dey do ashawo eh fine girl
2025-12-05 10:25:24
175
Michael Chibudon :
No be every guy wey Dey come pinnacle Dey come carry OS in case you see me one day. Na drink 🍷 Dey carry me come there
2025-12-06 06:57:40
23
9JA FAVE🇳🇬 :
if u dey find true love avoid Lagos Abuja asaba benin Ph owerri ,
those places na business area 😂
2025-12-06 00:13:41
33
Faithbecky246$ :
And note na only married men full asaba ooo 😂😂
2025-12-05 16:51:41
49
MrNoLimit🏁🙏💜 :
Asaba nor be where them Dey find love 😂
2025-12-05 20:16:46
2
E_oma :
I'm a make-up artist staying in ogwashi-uku. I went to Asaba for work on a Sunday morning with my church outfit o. I was sitting at the lobby waiting for my client to come. a man sat close to me and said to my face that I should follow him to his room bfr my client will come. Ah!
2025-12-05 13:20:44
9
P🩶 :
Make I stay Lagos abi make I still come 😩
2025-12-05 16:06:18
1
emyking19 :
abeg where's pinnacle
2025-12-08 12:26:13
0
PEARL🐝 :
I grow up for Asaba and I no know pinnacle o
2025-12-06 12:20:22
1
Adamma❤️💕 :
A neighbour of mine
still found love in that
Asaba you are talking about,and she's happily married
2025-12-05 13:38:43
65
call_me_kodak :
Hampton hotel 😂
2025-12-07 05:07:08
0
Valerie📚💕 :
I’ve been in asaba for 4yrs now and I don’t know pinnacle my dear!! Like say you Dey innocent 😒
2025-12-06 12:20:24
0
To see more videos from user @rants_with_b, please go to the Tikwm
homepage.