Na your turn today no mean say na only you get am 😌
2025-12-13 17:50:59
0
Chriseberechi :
Talk to me direct 🤣😂
2025-12-13 16:24:06
1
Chee-som :
For community car🤣… u go dey calm Oo
2025-12-13 11:33:14
4
kinda_pecky🖤🖤 :
Just enjoy your turn shift for the next person😂
2025-12-13 15:03:41
1
Sarah🥺😩🥰 :
All of us na b the princess 😂😩
2025-12-13 12:50:07
0
JAYR! 🐐 :
😂💔I love this
2025-12-12 10:07:55
42
K🧚♂️💕 :
As how ?😂 Abi because I no post video ?
2025-12-13 13:21:26
0
1%🪫 :
All dem passenger princess 😂. Tomorrow you go turn to retired passenger another girl go be princess 😒😭. God abeg nah my brother remain to buy car🙏🏾🎉🥲. I wan be brother passager princess 🎉🤭💙
2025-12-13 17:08:07
0
Emmy 🖤🦅 :
Snail dance
2025-12-13 14:31:29
2
Nelly first wife 🩷 :
Any car wey no be you get am no be u get am 😂😂
2025-12-13 14:58:40
2
Grant😶🌫️ :
Na u talk am oo🙄😂
2025-12-12 17:58:19
3
PROJECT BABY :
Guyyy😂😂😂😂
2025-12-12 12:43:44
1
Feladehusla 🇲🇾🌍 :
Okey ooh 😦😦😦
2025-12-12 13:15:48
1
Amira :
😂😂😂😂 I swears
2025-12-13 10:13:53
1
Only1 Credited :
Ibiakwa 🤣
2025-12-13 14:48:42
0
cool money :
my baby 🥰
2025-12-13 09:38:10
0
To see more videos from user @bubu15483, please go to the Tikwm
homepage.