@1313r01:

RICHARD 13
RICHARD 13
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 24 July 2025 22:53:57 GMT
198297
15368
789
8949

Music

Download

Comments

juliusjoy7
juliusjoy407 :
hospital ke
2025-07-30 04:52:24
0
tiehporlizzy123
tiehporlizzy123 :
Egbami gba hospital
2025-07-27 02:35:28
0
larrydmw1
Larry💐❤️ :
Which state be this 😂
2025-07-26 15:28:09
8
jamesblack523
jamesblack523 :
I know this brr for Ikere 😂💔
2025-07-27 08:02:23
0
bashy484
Born To Win 🥇 :
E go reach 45min before e go sabi where e dey, but that 45mins go be like 3 days for hin mind ni at that moment 😂😂😂😂
2025-07-25 17:09:57
82
holuwa999
holuwa999 :
If dem wan finish ham make dem start dey play music😂
2025-07-26 16:06:30
156
ayodeji5254
A🦋Y📿O🫂 :
Esanumi EgbemiLo Hospital🫣😂😩
2025-07-30 06:01:36
0
boutipjnkm9
lookcutewears :
all this talk una they talk self go just be like vioce from heaven for him ear
2025-07-25 12:01:19
176
skibby_sean
Skibby_Sean :
see my brother ooo
2025-07-29 23:19:57
0
alhaji_igee
ALHAJI IGEE :
ori ti gbona eleda fe foyo
2025-07-26 01:36:40
13
niphelisation1
Niphel of ekiti :
wetin cana no fit do does not exist
2025-07-28 23:45:52
1
oqbanation
Ratel Nation🥷🏿🦍 :
na who no understand Ekiti lose 😂😂😂
2025-07-26 09:36:24
3
adejuwon_8
FADAKA_APALA🎙️🎼🏝️🥊🛐🇳🇬 :
Oya werey who go Carry you go hospital 🏥 😂 if he Dey ok he go still take am 😂
2025-07-27 15:43:40
1
emzorrr
emzorrr :
Nah my senior for secondary school Ayo plantain 😂
2025-07-27 22:38:16
1
adekunle01.com
Mekkah mukarhama :
So you now,you will blame tinubu 😂😂😂😂😂
2025-07-26 00:25:14
2
alayodancerolamide
Alayo dancer olamide🦵 :
na only person way don take am b4 go understand where dis man day 😂😂😂
2025-07-25 21:52:32
13
olagramm_
Olagramm_ :
The guy still try, he compose and still realize say them dey video am, he try 😂😂😂
2025-07-25 11:02:57
220
temitopzee
TËMĪŁÃDÊ💥🌟⚡️ :
Owoh language sweet 😂😂
2025-07-25 11:31:42
102
jetlee301
JET LEE :
😂😂 weyrey talk say carry me go hospital
2025-07-25 09:23:14
557
official_wenzzy25
OFFICIAL_WENZZY :
Nah here I charge my phone will not be our portion 😭😂😂
2025-07-26 16:10:18
14
sholley72
🎋.ÌSÒLÁ.🎋 :
supare akoko language indeed no changes
2025-07-29 23:20:31
0
daprincedozmart
Mr Dozmart :
omo ondo ti fa cana 😂😂
2025-07-27 01:14:51
1
olaoyeadewale270
A-J :
Werey dey shout say make dem carry am go hospital. Na dem force you to carry colos? 😂😂😂😂
2025-07-25 21:41:13
2
brymo263
Less love more Igbo 💨🦅 :
Headache 🤕 wey paracetamol not fit stop 😭😹
2025-07-28 03:25:16
19
michealoluseyi
michealoluseyi :
Ori were ti fe buru lorun reee 😂😂😂😂
2025-07-26 01:16:45
21
To see more videos from user @1313r01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About