Clear road for reverend Habakkuk chibuzo okafor 😂😂😂.
2025-09-06 08:15:40
760
chichilata :
aaa no mhani!! what is this.?!🤣
2025-09-07 14:21:32
0
BIG 🅿️ :
God go miss our generation 😂😂 Wetin be this
2025-09-04 12:36:14
2520
ValenBhiz :
Holy dorime.💀😂
2025-09-04 22:45:02
641
SELF LOVE ❤️ :
Church of God❌ low budget club✅😂
2025-09-06 14:43:49
343
Melindah 123 :
Shame dey force fufu down my throat 😩😩
2025-09-04 15:56:13
248
Francozy🏝️🦦 :
Na 16 grandma hold so nawa oo😂💔
2025-09-06 09:25:26
374
️ :
😂nah why you Dey deny your church?
2025-09-04 12:43:24
175
professor_9993 :
If e reach your turn go cook rice pack am for takeaway 🙂↔️🙂↕️😑😑
2025-09-30 20:00:42
2
Mammie tee :
Guys I gave birth yesterday
2025-09-07 05:50:29
7
Crowned 👑Uma 🦋💕🌹🕊️📌 :
"Dorime for church??"
If E reach ur turn do baptism.
But sha no be that one carry me come here. My own be say so all of una dey online and my last five videos no get any like 😭😭😭
2025-10-02 08:53:52
1
Clinton_🇲🇾🇲🇾 :
Na your church no lie for us 😂
2025-09-04 15:30:09
353
Hey🥷_IT'S__💨 Dah_🕳️DOCTOR🚶 :
Omo😂
2025-09-07 05:43:19
2
𝒟𝐼𝒜𝑀𝒪𝒩𝒟🧸ྀི :
Be my friend 🥺Anyone?
2025-09-06 19:20:29
9
KDGRAPHICS :
Eno Dey pass Igbo people 😂😂
2025-09-04 15:38:13
27
SAD_GURL😔💔 :
Na only see dat woman wey dea use 16?
2025-09-04 21:40:07
157
ꨄ🙂↔️💕LeEyAaH🦋🌸ꨄ :
The pastor na retired pablo😂💔
2025-09-06 21:15:01
64
JOSH🧶 :
Ehnn
2025-09-04 13:55:25
562
To see more videos from user @adkin340, please go to the Tikwm
homepage.