@_thecityboy: I’m scared of this generation 💔#perri

_Perri 💙🦅
_Perri 💙🦅
Open In TikTok:
Region: BJ
Sunday 30 November 2025 13:50:46 GMT
545839
101527
2289
14386

Music

Download

Comments

jessicajonn_
Tbanty 002 :
2025-12-02 13:57:17
1796
__merlin____
◾ :
There's a boy somewhere right now no girlfriend, No calls, No texts, Just by himself, pressing phone😂💔 how are you boss😂
2025-12-05 14:51:21
6
w1cked_monk
w1cked_monk :
This is a big notice📢
2025-12-05 17:20:53
0
beamer_52
BEaMer 🎧🎭 :
dey talk fast i get anger issues 😂
2025-12-01 08:22:27
4204
joesaint2
Joe_saint🧸🌴❤️‍🩹 :
Omo no pray to enter situation wey na only u and God know say u Dey talk truth
2025-12-01 09:33:54
1493
acho_bless420
𝐎𝐍𝐋𝐘 𝐓𝐇𝐄 𝐅𝐀𝐌𝐈𝐋𝐘 :
Love and loyalty have lost their credibility.🥸
2025-12-01 00:42:06
751
..thatboyemeka1
𝙲𝙺🧃🧩 :
Abeg Watin b the meaning of grape shey na fruit?🤨🙋🏻
2025-12-02 20:03:48
72
thick_dera
Chidera❤️ :
Once she say she no wan do leave am if you go further then it’s grape take it or leave it 😒
2025-12-02 22:26:38
221
am_doing_well
Daniel Bruyne🔋😜 :
This is so totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town, she dropped some serious wisdom on me. She said “Grandson, one day some people will waste their time reading your comment.” Today is that day.
2025-12-02 09:02:51
441
stephenfocus1
STEPHEN FOCUS🤹🏽‍♂️ :
Who is watching on December 2nd 👍
2025-12-02 02:20:55
1088
abdoul1_3
abdouljalal :
Na why I Dey value my hooks them be family 🥰😁😅
2025-12-04 11:35:55
162
onlyonehogl
🥷Łife is Gøød 🏝️🫧💵 :
French country keh, the curtain alone I don know the country wey u Dey 😂
2025-12-04 05:56:54
102
smart1560
莫杜佩奥卢瓦 🎭🎳 :
Na why I like lodge, since I don dey date no girl know my house 😹
2025-12-01 22:28:59
1234
nodramanostress
Pretty savage💟💫 :
Who’s watching today?❤️
2025-12-03 00:11:36
55
afiscobillionz
Afisco Billionz 💲 :
I first think say na HK Chairman 😹😎
2025-11-30 23:57:16
640
blove663
🫶Unstoppable B💓🫶 :
I be woman and I watch it to the end😫😁
2025-12-02 00:36:46
95
sweetdanny2
Celebrity Keke Rider 🖤🤗 :
My Ex did the same thing to me ,Many men inside prison are innocent ah swears🤲😫💯
2025-12-02 13:38:23
117
okorochukwuemeka110
OKORO CHUKWUEMEKA :
Time you go use talk you de shout don't skip this video nh you open account for me?
2025-12-03 22:36:59
8
puwesh
❄️ pų_ŵęšħ🌬️🌪️ :
Who need celeb updates and format
2025-12-01 09:37:29
12
__de.ra__
D E R A :
I no go share or like and I go skip no be you go tell me wetin I go do
2025-12-02 11:11:49
66
alastor3651
🌴Alastor🦅 :
Bro leave talk, if girl say no or stop, immediately stop am turn your self off, make una try dey get self control 🛂 abeg
2025-12-02 23:22:50
274
jexdon
Jex don😎👑 :
:This is very dangerous because in 2018 there was a guy called Povandolakoviscov Kityionshikov. Why did you skip the name, now I'm not going to finish the story
2025-12-04 08:15:00
25
etta_frosh
Etta😈 :
broski 😂
2025-12-01 23:11:09
58
etilord001
D.Ë.M.Ï.Ē.Ñ🧸♠️ :
Omor to follow woman sef dey fear me😪😪
2025-12-01 06:58:40
329
dripwithmaturityy
𝐌𝐀𝐓𝐔𝐑𝐈𝐓𝐘🧸 :
If you’re watching this on a Tuesday night let’s be friends 😂😂😂😂😂
2025-12-02 22:03:28
131
To see more videos from user @_thecityboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About